paroles de chanson Love For Me - Simi
(Koba)
From
that
moment
when
I
wake
up
Na
your
grace,
e
dey
cover
me
(oh,
yeah)
When
I
comot,
when
I
come
back
Abo
re
lo
bo
mi
oh
When
I'm
workin',
when
I'm
walkin'
Na
your
favour
follow
me
oh
See,
nothin'
wey
you
no
fit
do
Me
no
get
another
plan
but
you,
yeah,
yeah
Kini
ma,
kini
ma,
kini
ma
fi
san
ore
re
l'aye
mi?
(Too
much)
Wetin
I,
wetin
I,
wetin
I
go
pay
for
your
love
in
my
life?
O
k'ola
wo'le,
Baba
k'ola
wo'le
mi
O
ko're
mi
de,
oh,
Baba
gbe're
ya'le
mi
I
lay
all
my
cards
on
your
table
And
I'm
countin'
on
you
because
you
Too
get
love
for
me
Baba
God
too
get
love
me
If
my
enemy
come
for
me
Baba
God
fit
go
to
war
for
me
He
too
get
love
for
me
oh
Baba
God
too
get
love
for
me
Yes,
He
open
the
door
for
me
Baba
God
too
get
love
for
me
Yeah-yeah
No
be
say
things
never
hard
oh
But,
you
give
me
my
testimony
Even
though
some
days
I'm
sad
oh
O
s'oro
mi
dayo
oh,
Baba
Ope
mi
ko
ito,
ojojumo
ni
o
ma
dupe
Olowo
gbogboro
Na
you
get
the
kokoro
oh
Kini
ma,
kini
ma,
kini
ma
fi
san
ore
re
l'aye
mi?
(Too
much)
Wetin
I,
wetin
I,
wetin
I
go
pay
for
your
love
in
my
life?
O
k'ola
wo'le,
Edumare
kola
wo'le
oh
O
ko're
mi
de,
oh,
Baba
gbe're
ya'le
mi
I
lay
all
my
cards
on
your
table
And
I'm
countin'
on
you
because
you
Too
get
love
me
(yeah,
yeah)
Baba
God
too
get
the
love
for
me
If
my
enemy
come
for
me
Baba
God
fit
go
to
war
for
me
He
too
get
love
for
me
oh-oh
Baba
God
too
get
love
for
me
Yes,
He
open
the
door
for
me
Baba
God
too
get
love
for
me
Yeah,
yeah
Kini
ma,
kini
ma,
kini
ma
fi
san
ore
re,
oh-ooh-ooh?
L'aye
mi,
oh-ooh
I
no
fit
pay
for
your
love
Just
wanna
say
thank
you
God
Baba
mi
oh,
Eleburu
ike
Ku
ishe,
Eledua
Yeah
oh-yeah
oh,
yeah
oh-yeah
oh,
oh-oh-ohh
1 Story Story
2 Born Again
3 Naked Wire
4 Loyal
5 Balance
6 Logba Logba
7 Easy
8 No Joy
9 Temper
10 Nobody
11 Love For Me
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.