paroles de chanson No Joy - Simi
(Can
you
see
me
now?)
Ri'
(Ri')
Some
people
no
get
joy
Dem
wan'
talk
you
up
for
your
front
Gon'
fuck
you
up
when
you
turn
around
Ohh
Some
people
no
get
joy,
mmm
Anytime
you
come
for
me
I
know
misery
loves
company
But
no
be
me
you
go
take
shine
o
I
know
how
the
thing
dey
go
When
I
hear
noise
me
dey
turn
am
low
Here
for
the
business,
not
for
the
show
(For
the
business,
minding
my
business,
ye)
If
you
really,
really
no
mad
Why
you
so
happy
when
another
man
sad?
Na
Instagram
give
you
this
kain
mind
Fuck
all
the,
fuck
all
the
people
wey
no
get
joy
Anyway,
anyway,
I'm
getting
on
Thank
God
say
man
no
be
God
oh
Anyway,
I'm
getting
on
No
stopping
this
train
wey
dey
run
o
Fuck
all
the,
fuck
all
the
people
wey
no
get
joy
No
joy,
no
joy
No
joy,
no
joy
No
joy,
no
joy
(Fuck
all
the
people
wey
no
get
joy)
You
see
bad
news
you
dey
jubilate
Bad
belle
don
dey
accumulate
When
baba
God
make
person
great
o
Even
enemies
celebrate,
oh,
yeah
As
I
face
my
front,
make
you
face
your
own,
na
the
koko
(oh,
na
the
koko)
Adura
mama
mi
a
ma
gba,
iya
mi
spiri'
koko
(spiri'
Koko)
Oh,
no,
when
I
hear
noise
me
dey
turn
am
low
Here
for
the
business,
not
for
the
show
(For
the
business
minding
my
business
eh)
If
you
really,
really
no
mad
Why
you
so
happy
when
another
man
sad?
Na
Instagram
give
you
this
kain
mind
Fuck
all
the,
fuck
all
the
people
wey
no
get
joy
Anyway,
anyway,
I'm
getting
on
Thank
God
say
man
no
be
God
oh
Anyway,
I'm
getting
on
No
stopping
this
train
wey
dey
run
oh
Fuck
all
the,
fuck
all
the
people
wey
no
get
joy
Dem
no
get
joy
(Fuck
all
the
people
wey
no
get
joy)
1 Story Story
2 Born Again
3 Naked Wire
4 Loyal
5 Balance
6 Logba Logba
7 Easy
8 No Joy
9 Temper
10 Nobody
11 Love For Me
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.