Текст песни Challenges - Alight Rhap
Mummy
say
Make
I
go
to
school
I
no
go
to
school
I
go
too
jungle
Nah
everytime
me
I
dey
struggle
Cause
I
wan
bubble
I
no
wan
fumble
Oju
tiri
to
Many
things
wey
we
don
do
Tori
kale
lowo
Many
Challenges
wey
man
dey
face
o
Sheybi
nah
money
me
i
dey
chase
o
Me
no
wan
get
today
make
I
come
borrow
later
Baba
dakuUn
Mashey
me
lako
tile
ta
Baba
Shey
funmi'
yeh
ah
Maje
ko
keh
funmi
baba
Shey
ah
Tori
owo
ni
Moshey
jade
ni
le
o
Teba
dele
eban
kile
o
I
try
go
hard
kinle
mowo
dele
o
Tori
owo
ni
mosheyn
shi
se
dede
o
Mama
say
do
not
panic
Eje
yin
short
e
lo
tonic
Huumm
Why
dem
be
hatin
I
no
very
soon
dem
go
rate
me
Me
no
get
time
to
dey
hate
on
Anybody
Dem
say
I
funny
Anything
I
do
bro
I'm
sorry
Me
no
get
joy
I
gat
stay
wicked
Jaye
from
Monday
till
Weekend
Everything
go
be
bye
Gone
one
day
Person
we
dey
suffer
go
be
fine
boy
one
day
Mummy
say
Make
I
go
to
school
I
no
go
to
school
I
go
too
jungle
Nah
everytime
me
I
dey
struggle
Cause
I
wan
bubble
I
no
wan
fumble
Mummy
say
Make
I
go
to
school
I
no
go
to
school
I
go
too
jungle
Nah
everytime
me
I
dey
struggle
Cause
I
wan
bubble
I
no
wan
fumble
Oju
tiri
to
Many
things
wey
we
don
do
Tori
kale
lowo
Many
Challenges
wey
man
dey
face
o
Sheybi
nah
money
me
i
dey
chase
o
But
money
race
dey
make
man
craze
o
Nobody
dey
nah
me
run
my
race
o
So
I
just
dey
on
my
lane
o
All
this
peoples
say
I
dey
drop
banger
Me
and
you
no
get
kanta
For
this
game
I
be
your
father
Dem
go
do
am
for
you
if
you
no
japa
Them
say
Alight
You
be
bad
GuY
Them
say
I
dey
drop
mad
Vibez
Some
of
them
say
I
be
Bad
BoY
Them
say
I
Get
mad
Voice
They
wan
know,
how
we
dey
run
Am
I
say
nah
God
dey
run
Am
They
wan
Try
make
dem
Stop
am
Nah
God
they
There
Nobody
Fit
Stop
Am
Mummy
say
Make
I
go
to
school
I
no
go
to
school
I
go
too
jungle
Nah
everytime
me
I
dey
struggle
Cause
I
wan
bubble
I
no
wan
fumble
Mummy
say
Make
I
go
to
school
I
no
go
to
school
I
go
too
jungle
Nah
everytime
me
I
dey
struggle
Cause
I
wan
bubble
I
no
wan
fumble
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.