Текст песни Uwa (feat. Kolaboy) - Brainee , Kolaboy
Uwa'm
lee,
uwa'm
lee
Olisa
che'bakwanu
umu
gi
e
Uwa'm
lee,
uwa'm
lee
(bia
Kola,
Brainee
kee
way)
Baba
no
let
us
drink
garri
e
(nna
amakwa
m
ihe
n'emekwa
n'uwa)
Uwa'm
lee,
uwa'm
lee
(kee
ihe
na-eme
nna
a)
Anywhere
we
dey,
make
money
dey
(ije
uwa
adikwa
nfe
o)
Uwa'm
lee,
uwa'm
lee
(nna
pia
m
tape
nah)
Uwa'm
lee,
uwa'm
lee
(so
many
things
aggravating,
calmuo
down,
calmuo
down)
Imana
nepa
don
cut
my
wire
(you
say)
Water
no
dey
for
my
house
(o
normal
thing)
Soup
e
dey
burn
for
fire
(chai)
My
neighbor
wife
dey
there
dey
shout
Uchenna
si
sugar
don
cost
And
garri
agwugo
so
no
chow
for
tonight
(obia
Lagos)
Nkechi
dey
vex
for
obi
cause
e
play
away
match
No
collabo
for
tonight
Olopa
mount
for
the
junction
(inanukwa)
Government
dem
lap
with
corruption
(inanukwa)
Loud
am
you
end
up
for
dungeon
(inanukwa)
Nwanne
na
end
of
discussion
(inanukwa)
Uwa'm
lee,
uwa'm
lee
Olisa
che'bakwanu
umu
gi
e
(ije)
Uwa'm
lee,
uwa'm
lee
Baba
no
let
us
drink
garri
e
Uwa'm
lee,
uwa'm
lee
(bia
mma
Nkechi)
Anywhere
we
dey,
make
money
dey
(wetere
Brainee
one
bo,
one
bo)
Uwa'm
lee,
uwa'm
lee
(Brainee,
kee
ife
iriri
nwere
problem)
Uwa'm
lee,
uwa'm
lee
(ka'm
piazie
gi
tape
nah)
Pastor
dey
play
naira
bet
(chisos)
Choirmaster
dey
give
am
the
game
Tukwurana
kam
kpo
gi
cassette
Nepa
now
don
dey
use
tiger
gen
(isi)
Picker
don
chop
the
loader
Osi
n'oji
the
money
jee
goo
decoder
But
wait
I
can't
find
ndi
ama
jehovah
(na
true
o)
Native
doctor
no
fit
buy
kola
(eeh)
I
buy
egg
but
afurom
the
yoke
(inanukwa)
Esther
choro
ibu
olosho
she
no
get
courage
(inanukwa)
Yam
wey
we
use
for
sacrifice
na
native
doctor
use
am
go
do
porridge
(inanukwa)
Uwa'm
lee,
uwa'm
lee
Olisa
che'bakwanu
umu
gi
e
Uwa'm
lee,
uwa'm
lee
Baba
no
let
us
drink
garri
e
Uwa'm
lee,
uwa'm
lee
Anywhere
we
dey,
make
money
dey
Uwa'm
lee,
uwa'm
lee
Uwa'm
lee,
uwa'm
lee
(Eeh
Chisos,
eeh
nna
Brainee)
(Nwanne
odigo
nke
o
ga-adi
o)
(Ndi
Yoruba
na-akpo
nke
a
Olaniyi
Adeniyi)
(Nwanne
uwa
emebigo
nah)
(Men
na'anwu
nkwu,
nyem
nkwu
ka'm
kpowuo
onwe
m
nkwu)
(Onweghizi
ihem
no
n'uwa
eme)
(Nna
ichoro
inwuju
afo,
nyekuo
m
nkwu)
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.