Demmie Vee - Be A Lion текст песни

Текст песни Be A Lion - Demmie Vee



Omo iya Adebola o
Shey you know my hope never die o?
They say the good die young
And the bad live long
Charley, you have to be a lion
Or they'd eat you up
Oro mi bi owe loje
Everybody lowa loju eje
Ehh stone in my heart
Blood in my eyes
See, brother I dey tell you say
For you to be a man
You have to wine with the devil
You have to dine with the devil
You have to live with the devil
In your mind, be a man
Wine with the devil
Dine with the devil
And you can make this heaven
In your mind
In your mind
In your mind
Oh oh
In your mind
Oh, help us
In your mind
(Mani money, mani money, mani money.
Eh money, mani money, mani money, mani money)
They don't know
They don't know
Why I like to dey my zone
Why I no dey like to dey bother nobody
Why I like to dey my own
They don't know
They don't know
Why I like to dey my zone
Ti oju ti pon roro
My brother, my own na my own
Yeah yeah
See finish na hin cause problem
Hate on me I dey ball on them
See as my mata dey worry dem
Wetin u no know wey u wan condemn
Na beg I dey beg o
Oh oh oh oh
Please don't judge me
And I won't judge you
See me, tell you say
For you too be a man
You have to wine with the devil
You have to dine with the devil
You have to be the devil
In your mind
Be a man
Wine with the devil
Dine with the devil
And you can make this heaven
In your mind
In your mind
In your mind
In your, in your mind.
Oh help us, in your mind



Авторы: Demmie Vee, Hnd


Demmie Vee - Ojoro
Альбом Ojoro
дата релиза
15-11-2019




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.