Текст песни Na God - Duncan Mighty
Wene
Mighty
It′s
another
hot
one
Wene
mighty
lei
You
you
you
you...
No
matter
what
you
do.
No
be
everybody
we
go
like
you
Even
if
you
be
the
world's
best
some
people
go
de
call
you
oluku
...call
you
oluku
But
I
know
say
who
Chineke
don
bless
no
man
can
curse
...no
man
no
man
I
no
need
to
rush,
rush
Cuz
I
de
tek
am
by
force,
force
Omo
nobody
can
stop
o,
stop
o
Omo
na
God,
na
God
na
God...
You
you
you
you...
Nanannananana...
So
many
know
me
as
otu
badu
...otu
badu
Wetin
Baba
God
do
for
me,
I
de
shine
no
be
iche
badu
Some
people
go
de
binu
for
yo
At
the
same
time
go
dey
jolly
wit
you
I
wonder
why
this
life
na
your
paddy
be
the
person
we
go
spoil
your
day
No
happy
to
dey
see
your
face
I
wonder
why
dem
forget
say:
Ihe
etinyere
gi
bu
agu
na
onu
Something
we
dey
for
God
hand
eh
Ekwensu
aga
emetu
ya
aka?
No
way
Onye
iro
aga
emetu
ya
aka?
No
way
O
no
O
no
O
no
I
say...
Woaaaahhh
wana
wana
o
My
life
in
the
hand
of
my
Lord
has
make
my
enemy
to
gbalaga
and
gbalagala
eh
Gbalagala
O
Yeaahh,
na
na
na
na
na
na
na,
thank
the
lord
o
O-o-o-,
na-na-a,
o-o-o-
Mek
you
live
am
for
God
eh,
show
it
to
God
eh
Oga
za
gi,
Oga
eme
ya,
Oga
eme
ya,
you
you
you
A
na
na
na
na
na
na
No
matter
what
you
do.
No
be
everybody
we
go
like
you
Even
if
you
be
the
world′s
best
some
people
go
de
call
you
oluku
...call
you
oluku
But
I
know
say
who
Chineke
don
bless
no
man
can
curse
...no
man
no
man
I
no
need
to
rush,
rush
Cuz
I
de
tek
am
by
force,
force
Omo
nobody
can
stop
o,
stop
o
Omo
na
God,
na
God
na
God...
You
you
you
you...
Nanannananana...
So
when
things
fall
apart,
and
for
the
center
sey
e
no
go
fit
hold
Olikwa
dem
wish
you
go
down,
dem
never
know
the
plan
of
the
lord
My
broda
neva
neva
mind
dem.
U
betta
neva
neva
mind
dem
We
are
gonna
conquer,
whether
na
for
hunger
I
no
go
surrender,
cuz
I
know
jehovah
Alpha
and
Omega
If
I
call
him
Allah,
Him
go
give
me
power,
wey
go
mek
me
hamma
I
go
tuwara
ya
mma
mma
Si
ya
na'
omela
He's
my
defender
Oooooo
Woaaaahhh
wana
wana
o
My
life
in
the
hand
of
my
Lord
has
make
my
enemy
to
gbalaga
and
gbalagala
eh
Gbalagala
O
Yeaahh,
na
na
na
na
na
na
na,
I
thank
the
lord
o
O-o-o-,
na-na-a,
o-o-o-
Mek
you
live
am
for
God
o,
show
it
to
God
o
Oga
za
gi,
Oga
eme
ya,
Oga
eme
ya,
you
you
you
A
na
na
na
na
na
na
O
boy
na
ma
broma
is
the
best
Ona
maruna
wene
mighty
So
put
your
best
in
what
you′re
doing
Mek
you
no
despise
your
little
beggining
If
you
think
say
na
left
dem
go
fail
you
If
you
think
say
na
right
dem
go
laugh
you
When
you
turn
around...
dem
go
gbalaga
Betta
put
your
head
down–oooo
And
look
up
to
the
sky
yeaaaa
And
pray
to
God
to
help
you
now
Woaaaahhh
wana
wana
o
My
life
in
the
hand
of
my
Lord
has
make
my
enemy
to
gbalaga
and
gbalagala
eh
Gbalagala
O
Yeaahh,
na
na
na
na
na
na
na,
thank
the
lord
o
O-o-o-,
na-na-a,
o-o-o-
Mek
you
live
am
for
God
eh,
show
it
to
God
eh
Oga
za
gi,
Oga
eme
ya,
Oga
eme
ya,
you
you
you
A
na
na
na
na
na
na
No
matter
what
you
do.
No
be
everybody
we
go
like
you
Even
if
you
be
the
world′s
best
some
people
go
de
call
you
oluku
...call
you
oluku
But
I
know
say
who
Chineke
don
bless
no
man
can
curse
...no
man
no
man
I
no
need
to
rush,
rush
Cuz
I
de
tek
am
by
force,
force
Omo
nobody
can
stop
o,
stop
o
Omo
na
God,
na
God
na
God...
You
you
you
you...
Nanannananana...
Right
about
now,
Kunsi
I
and
I
A
me
man,
holy
man
and
bad
man
Duncan
Mighty
sekkle
down
wit
da
metal
dance
Una
lekwu
una
want
so
Una
don't
know?
A
Duncan
Mighty
production
Cool
Yayow,
watcha,
it′s
a
Port
Harcourt
west
song...
1 Hand of Jesus
2 Ahamefuna (Legacy)
3 Na God
4 Isimgbaka
5 Portharcourt Son
6 I Don't Give a Shot
7 Golden Ring
8 I Love You
9 Obianuju
10 Indian Girl
11 Same Fire
12 Good Luck Jonathan
13 I No Fit Shout
14 Aroma
15 Obianuju Remix
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.