EBII - Yousay текст песни

Текст песни Yousay - EBII



Yeeeeeeeah
Yeaaaaah
Everybody get their own path for life
We all going to one destination
Green white green e be naija for life
Our Government nor care about the nation
No be today talk,
E don tey
E don tey
E don dey long
Nor be today yeah eh
From young age I don dey hustle for mine
My grand mam make sure say ah dey strong
She tell me say politicians dey lie.
She dey use am dey sing song...
You say if I hold it down
You gon keep it 100
You say if I stick to plan
Money go dey my pocket
You say if I vote for you
Me life go take off like a rocket
You say many things
Many many many many things
I don forget
Aaaaaaye!
Police wey supoz dey protect my life
Chale Na them I dey run from.
You One ague shey you know ur right?
Dey speak phoneh like say you come from London
Na so e draw gun
Another bother don fall eh
Another brother don fall eh yeah yeah
You say if I hold it down
You gon keep it 100
You say if I stick to plan
Money go dey my pocket
You say if I vote for you
Me life go take off like a rocket
You say many things
Many many many many things
I don forget
All I want to say is that
They don't really care about us nah nah
All dey really want na the kpa
When the suffering and and killing go stop nah nah
See Ma people hustle everyday
Still no food for their table
Oh Jah come make a way
We nor see the fruit of our labour
You say if I hold it down
You gon keep it 100
You say if I stick to plan
Money go dey my pocket
You say if I vote for you
Me life go take off like a rocket
You say many things
Many many many many things
I don forget
You say if I hold it down
You gon keep it 100
You say if I stick to plan
Money go dey my pocket
You say if I vote for you
Me life go take off like a rocket
You say many things
Many many many many things
I don forget




EBII - Yousay
Альбом Yousay
дата релиза
07-02-2020

1 Yousay




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.