Текст песни Situation Room - Brenny Jones , Erigga
Abeg
Paper,
Paperboi
2019
mhen,
how
e
be?
(Brenny
Jones
ti
de
o)
I
wan
give
you
story
now
from
the
situation
room
(King
Paper)
How
e
take
happen
for
area
real,
real
Just
now,
just
now
here
e
never
too
tey
I
be
ghetto
boy
and
I
like
to
chop
money
(chop
money
there)
Iji
ego,
I
like
too
much
money
I
still
like
dem
type
Adeleke
money
(Adeleke
money)
Plus
Otedola,
all
that
kind
money
(Biggie
biggie
money)
Oh,
(kpakam)
If
I
make
this
money
(kpakam)
I
go
buy
full
Lekki
(kpakam)
If
I
make
this
money
(kpakam)
I
go
buy
Ferrari
(kpakam)
If
I
make
this
money
(kpakam),
(eh
ehn
guy
how
far?)
I
go
flex
my
mama
(kpakam),
(that
matter
wey
I
say
I
wan
clear
you)
If
I
make
this
money
(kpakam),
(Eh
ehn
na
this
so
ma
just
clear
you
now
for
this
yarn)
I
go
spend
this
money
E
get
one
matter
when
play
You
know
my
guy
Sparko?
That
my
tall,
black
guy
when
dey
stay
airport
road
No
be
small
matter
happen
for
area
o
As
I
dey
follow
you
talk
dey
yarn,
four
person
don
go
Dem
say
dem
get
one
transaction
Wen
be
say
dem
do
Abi
na
one
million
dollars
when
dem
say
somebody
chew
The
matter
be
say,
the
guy
dey
work
client
tey
Na
im
make
dem
run
money
for
the
client,
make
she
pay
When
money
finish,
dem
wan
come
die
the
money
For
this
small
Warri,
dem
wan
guy
the
smallie
Some
kind
brah
for
the
area,
dem
be
deadly
No
need
to
give
dem
money,
buy
two
Benelyne
Dem
don
enter
motor
dey
go
find
the
pick
up
Two
kala
cut
to
size,
all
of
them
kit
up
One
dey
hurry
so
tey
e
cock
him
gun
down
Enter
speed
breaker,
he
mistakenly
gun
him
own
man
for
front
seater
Driver
don
confuse
Don
turn
him
hand,
no
dey
face
road
The
kind
trailer
when
jam
dem
comot
Na
those
kind
trailer
when-when
dey
carry
load
Oh,
(kpakam)
If
I
make
this
money
(kpakam)
I
go
buy
full
Lekki
(kpakam)
If
I
make
this
money
(kpakam)
I
go
buy
Ferrari
(kpakam)
If
I
make
this
money
(kpakam)
I
go
flex
my
mama
(kpakam)
If
I
make
this
money
(kpakam)
I
go
spend
this
money
So
I
pray,
I
pray
gan-gan
I
pray,
I
pray
So
one
day,
one
day,
one
day
Hustle
go
pay,
e
go
pay,
I
pray
Oluwa
I
dey
pray
For
this
life
ehn,
no
be
who
get
money
now
get
money
You
no
know
all
those
bank
gate
men?
You
know
how
much
dem
get
when
them
dey
their
twenties?
You
go
hustle
after
you
say
your
morning
Amen
Four
of
them
laugh,
them
dey
drive
dey
go
Dey
reason
life,
some
of
them
don
spark
their
kpo
Dey
think
wetin
dem
go
do
once
the
money
show
One
say
music,
the
rest
say
na
ashawo
Or
go
downtown
buy
all
their
men
ibo
You
no
fit
blame
them,
na
the
only
thing
when
them
know
Na
there
one
say
"po-po
fit
dey
around"
So
e
cock,
e
cock,
e
cock
e
kala
down
Be
like
say
the
nose
face
the
guy
for
front
sit
See
police
for
front,
the
guy
halla
"shit"
(Oh
shit!)
Him
no
see
the
speed
breaker,
him
jam
am
kpoo
Accidental
discharge,
he
own
man
kpoof
Before
now
him
say
If
he
make
this
money,
kpakam
Him
go
buy
Bugatti,
kpakam
Him
go
take
the
money
kpakam
Buy
everything,
kpakam
Before
him
hear
gbagaun
The
man
don
go,
where
him
take
gbagam
Him
no
believe
him
Bible
So
I
pray,
I
pray
gan-gan
(na
real
matter)
I
pray,
I
pray
(confirm
matter,
legit
matter)
So
one
day,
one
day,
one
day
(omo
na
prayer
matter)
Hustle
go
pay,
e
go
pay
(abeg)
I
pray
(spiritual)
Oluwa
I
dey
pray
We
dey
pray
Oluwa
Untimely
death
no
be
our
portion
Give
us
e.t.c
money
oh
Money
wey
no
get
finish,
fete
rise,
fetera
type
of
money
Na
so
e
just
be
mhen
I
fit
carry
you
reach
the
water
But
na
for
you
to
learn
how
to
swim
Motivate
yourself
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.