Eva Alordiah - Solo Life текст песни

Текст песни Solo Life - Eva Alordiah



Hol' your plans one side no go tell person
No be everybody dey happy to see your blessings
Na dem dey form friendship but still dey hate pass
Na dem dey siddon with your enemies dey burst laff
That's why I keep to myself a lot I don't got many friends
Don't say I got an attitude I say I'm self aware
I put myself on a pedestal so mehn, I never settle
Always protecting my energy it's just so essential
You know the less you associate the faster you graduate
I don't want you around me if you ain't trying to elevate
I'm a renegade see myself in people like M an' J
Let it sink for a moment, baby, just let it marinate
I go better on my own (better)
Can't be on the phone i'm on the road (on the road)
It maybe back and front,
You don't know that's why I gotta separate myself from you
I no dey fear anybody na me get sharp mouth pass
I dey talk my mind I get many things wey I wan gas
And people say I humble I no too dey form high class
But na me high pass na me dey pass energy las las
I put myself in this position, I keep talking for you
Telling your stories in my verses hope I get through to you
'Cos if I help you then I never lose you then I can do that
See I can do that, that's why I keep coming back to the rap
And now that I am free am only rapping for the hell of it
Take whatever is coming ain't focused on the benefit
Got a lot to say I can't delay cos time never waits
And So I accept my character and get back in the play
This is the voice in my head at 2am
In the morning when it's hard to sleep
And I'm tossing 'nd turning soaking, my pillow again
Expecting the payday is coming I just deal with it on my own
Always deal with it on my own, on my own
I go better on my own (better)
Can't be on the phone am on the road
It maybe back or Front you dunno
That's why I gotta separate myself from you
I go better on my own (better) Can't be on the phone, i'm on the road
Maybe back or front you dunno
That's I gotta separate myself from you
Solo life make nobody come here dey stress me
Solo life, that be the way, e be the best thing
Chale, eh, Solo life make nobody come here dey stress me
Eh, solo life, that be the way, e be the best thing



Авторы: Eva Alordiah


Eva Alordiah - Solo Life
Альбом Solo Life
дата релиза
15-10-2019




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.