Текст песни Johnny Just Drop (Edit) - Fela Kuti
J.J.D
J.J.D
J.J.D
J.J.D
J.J.D
Johnny
just
drop!
Everybody
say
yeah
yeah
J.J.D
J.J.D
J.J.D
J.J.D
J.J.D
J.J.D
J.J.D
Johnny
just
drop!
Everybody
say
yeah
yeah
(loops...)
Johnny
just
drop
Na
person
shoot
am
down
Johnny
wey
dey
innocent
Johnny
wey
dey
new
in
town
They
kill
am
for
Jos
For
no
just
cause
Nobody
fit
commot
for
house
Dem
no
born
us
Johnny
no
get
priviledge
But
Johnny
want
more
Him
wan
go
study
Johnny
say
him
wan
be
doctor
Him
family
die
for
the
same
flaws
(floors)
Same
floors
wey
him
blood
pour
Why
we
no
fit
be
one
bros?
Why
you
wasting
all
the
blood
for?
Shey
na
religion
abi
culture?
Abi
politician
wey
dey
sponsor?
Wetin
be
the
thing
wey
dey
cause
war?
Wey
you
no
stop
to
dey
draw
blood
Why
do
you
need
to
swing
the
machete
What
is
the
point
of
the
gunshot
Pause...
Johnny
just
drop
Huhn,
Johnny
just
drop
For
no
just
cause
Huhn,
go
Huhn,
Johnny
come
Johnny
go
Johnny
just
complete
him
youth
service
Passing
out
tomorrow
So
the
guys
dem
do
party
For
the
place
wey
the
bois
dem
dey
meet
usually
One
or
two
drinks
to
relax
no
be
say
dem
too
shack
Time
don
go,
night
don
show
Make
dem
come
go
house
Who
stand
for
road?
make
I
horn
o
Na'in
popo
shout!
"Park
there!
where
your
particulars?
and
where
Do
you
think
that
you're
going
like
this?"
Niwo
yi
ale
- Erope
ele
ma
be?
Teba
soro
ju
e
ma
te
"Una
don
run
go
chop
life
oya
give
me
my
share!"
Before
dem
talk
one
he
say
"shut
up!
Small
boy!
Who
dash
you
liver?
talk
more
I
go
cork
gun"
Small
time
he
don
pull
trigger
ah!
He
don
kill
am
o!
We're
gonna
have
a
short
break
Every
body
say
yeah
yeah
Johnny
just
drop
Na
popo
shoot
am
down
This
motherf*cking
trigger
happy
n*gga
Just
cause
unnecessary
sorrow
for
him
family
sha
All
because
dem
no
oblige
you
When
you
ask
for
some
cash
No
f*cking
threats
no
weapons
Just
him
and
his
guys
in
his
car
You
have
the
guts
too
tell
me
You
accidentally
discharged?!
Madman!
waka!
you
be
bloody
bast*rd!
You
waste
a
life
and
try
to
tell
me
That
you
sorry
after
Trying
times
and
dark
days
It's
just
becoming
darker
It's
still
the
same
sad
story
Just
another
chapter
Johnny
drop
for
Borno
Johnny
kpie
for
Plateau
Some
blame
it
on
religion
Some
dey
fight
for
Malu
Johnny
drop
for
Lagos
Cause
a
foolish
man
overdo
If
Johnny
continue
to
drop
Eyan
melo
lo
ma
ku!
Eyan
melo
lo
ma
ku!
Everybody
say
yeah
yeah
Thank
you
brothers
and
sisters
See
you
later
Eyan
melo
lo
ma
ku!
1 Jeun Ko Ku (Chop'n Quench)
2 Opposite People (Edit)
3 Highlife Time
4 Lover
5 Viva Nigeria
6 Upside Down (Edit)
7 Egbe Mi O (Carry Me I Want To Die) - Live
8 Johnny Just Drop (Edit)
9 VIP, Pt. 2 (Live)
10 Teacher Don't Teach Me Nonsense (Edit)
11 Go Slow (Edit)
12 Power Show (Edit)
13 Beasts of No Nation (Edit)
14 Shuffering and Shmiling (Edit)
15 Colonial Mentality (Live)
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.