Jones the Ikomboy - Jungle текст песни

Текст песни Jungle - Jones the Ikomboy



Animal kingdom
We living in an animal kingdom
Animal kingdom
Living in an animal kingdom
I no wan live in an animal kingdom
We living in an animal kingdom
Animal kingdom
Living in an animal kingdom
Animal get right
And the people never get light
Animal get mouth
But the people dem no fit shout
Animal chop grass
Men never get rice
When the animal come your town
All the people dem run and hide
First of all
Dem go take your knowledge
Dem go use your head
Dem go take your money
Dem go give you bread
Dem go knack you lamba
Dam go give you hope
Talk talk but we no go see wetin dem hold
With dem mende mende mouth
Dem go give speech
When dem get power
Dem go do you peace
Na dem get the station
Na dam be police
Oh lord
Say me no wan live inside a
Animal kingdom
We living in an animal kingdom
Animal kingdom
Living in an animal kingdom
I no wan live in an animal kingdom
We living in an animal kingdom
Animal kingdom
Living in an animal kingdom
Say it's a jungle out there all the monkey have go bananas
And if you wanna check on the loot all the money don go bahamas
You go dey negotiate for you right
Cos you dey fear for your life
No body wanna be a bad guy cos dem know say at all at all na him dey bad pass
Dem go use your head
Dem go take your money
Dem go give you bread
Dem go knack you lamba
Dem go give you hope
Talk talk but we no go see wetin dem hold
With dem mende mende mouth
Dem go give speech
When dem get power
Dem go do you peace
Na dem get the station
Na dam be police
Oh lord
Human beings wey dey live inside of a
Snake swallow money
Monkey dey thief money
Wetin we no go see
Nama is a head of state
Ayuk Ojong Tangban



Авторы: Nseh Tangban


Jones the Ikomboy - 44
Альбом 44
дата релиза
18-02-2020




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.