Jones the Ikomboy - Fight текст песни

Текст песни Fight - Jones the Ikomboy



Shebi you dey go cinema with the guy on a friend thing
Shebi the reason you are always on his snap is because of the friend thing
So because you are friends
You go dey give am french kiss
And anytime why you sit on his lap is because you are friendly
Liar liar liar
I got money to to make I can't spend all my time on you)
Look at your underwear on fire
Baby you been moving bookie I ain't got no time for
You used to be my heart desire
I got money to make I can't spend all my time
You hold me for work I don retire
Shakara woman
Wo no go lem me lem wa minyum
Shakara woman
Abeg carry your load dey go
Shakar woman
Mo ti fi e le o
Shakara
I no be gladiator
I no fit dey fight for your love
I no fit dey fight for the love
I no fit dey fight for the love
I no fit dey craze for the love thing
I no fit dey fight for the love
No fit dey fight for the love I no go die for the love o
Shebi that guy wey dey follow you dance na your friend too
And the one wey dey call your phone all the time is your friend too
You must attend every house party just because of your friendship
Well if to say you go china dem for call you Fren Lee
Liar liar liar
I got money to to make I can't spend all my time on you
Look at your underwear on fire
Baby you been moving bookie I ain't got no time for you
Well it became a long thing when I did the wrong thing and got carried away
Well it became a long thing when I let small girl come carry me play
I no be soldier man
See baby girl me
No fit dey fight for the love
I no fit dey fight for the love
I no fit dey craze for the love thing
I no fit dey fight for the love
No fit dey fight for the love I no go
I don't wanna do this anymore
I don't wanna do this any.
Girl you ain't slick you just sly
We should just say our goodbyes
I don't wanna do this anymore
I don't wanna do this anymore
Girl you ain't sleek you just sly
We should just say our goodbyes
What kind of life
No fit dey fight for the love
I no fit dey fight for the love
I no fit dey craze for the love thing
I no fit dey fight for the love
No fit dey fight for the love I no go die for the love o



Авторы: Nseh Tangban


Jones the Ikomboy - 44
Альбом 44
дата релиза
18-02-2020




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.