Текст песни Lifestyle - Matrix Dviper feat. $ewa
($ewa)
(Yeah
yeah
yeah)
Matrix
If
you
dey
hate
on
me
I
no
fit
vex
'Cuz
I'm
still
making
money
and
I'm
still
gonna
flex
If
you
don't
like
me
bobo
na
your
stress
'Cuz
I
will
keep
on
winnin'
nevertheless
Everyone
if
I
tell
you
say
money
no
dey
my
mind
I
swear
to
God
you
all
know
say
na
lie
Kosi
anybody,
(eh)
kosi
anybody
Wey
fit
live
this
life
if
you
no
get
money
If
you
got
money
then
it's
your
money
If
I
get
money
I'ma
spend
money
I'ma
throw
it
on
your
face
and
I'm
not
sorry
I'ma
make
it
rain
on
your
body
If
I
no
get
money
money
My
friends
will
just
make
fun
of
me
Dem
go
dey
look
me
like
dundy
Like
it's
a
sin
for
somebody
When
I
dey
hustle
they
all
snub
me
When
I
dey
ball
they
wan
call
me
Oluwa
shower
your
blessings
on
me
'Cuz
I
wan
buy
motor
for
my
mummy
Makin'
money
in
my
sleep
till
I
wake
up
in
the
mornin'
Straight
in
the
whip,
to
the
mall
we
go
shoppin'
Yeah
I
be
ballin',
night
we
go
clubbin'
People
wanna
live
this
life
that
I'm
choppin'
I
need
those
bags
and
I
need
them
right
now
If
you
waste
my
time
then
you're
lookin'
for
a
fight
now
Hungry
for
the
cash
yeah
I
wanna
take
a
bite
now
Spendin'
money
how
I
like
that
is
my
lifestyle
This
girl
don
dey
feel
me
Now
she
want
to
bill
me
She
dey
blame
her
boyfriend
Do
am
if
E
easy
Now
she
wanna
please
me
Abeg
please
excuse
me
And
your
boyfriend
don
dey
hustle
that
is
such
a
pity
Ain't
got
time
for
chit
chat,
need
to
chase
bags
Anytime
I'm
movin'
forward
I
never
look
back
Anytime
you
wish
me
bad,
I'ma
wish
back
And
I
don't
care
who
you
are,
'cuz
I'm
first
class
This
is
my
lifestyle
yeah,
I'm
gonna
rule
on
it
Grind
on
it,
ball
on
it
like
no
tommorow
I
live
my
life
like
I
want
to
Spray
my
money
till
it
goes
still
My
lifestyle,
my
fortune,
my
success
They
look
me
like
I
go
steal
(The
life
- life
- life
style)
(The
one
that
I'm
livin'
right
now)
(Buyin'
everythin'
I
like
now)
(Cannot
take
it
when
I
die
now)
Carry
my
matter
for
their
head
o
Makin'
money
everyday
I
know
I'm
gonna
rain
like
confetti
Other
people
see
me,
jelous
me
Drippin'
hard
in,
Gucci
like
Hush
puppy
(This
is
my
lifestyle)
If
I
no
get
money
money
My
friends
will
just
make
fun
of
me
Dem
go
dey
look
me
like
dundy
Like
it's
a
sin
for
somebody
When
I
dey
hustle
they
all
snub
me
When
I
dey
ball
they
wan
call
me
Oluwa
shower
your
blessings
on
me
'Cuz
I
wan
buy
motor
for
my
mummy
My
lifestyle
(Viper)
($ewa
noni
yeah)
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.