Mi2 - Letter To 2Baba текст песни

Текст песни Letter To 2Baba - Mi2



Am writing this letter, to a man i respect so much.
This must be the letter ive been waiting write for so long.
I tried as much as i can to fit to see how i fit pour out my heart,
Because the time wey i get, nor gp reach to fit explain all i got,
Ehen,
2baba, i met you in year 2000, my second year in okrika grammer school
From that year your music turn to food to my soul, like a big pot of jollof rice and stew, ah
It was plantation boys over everything,
Because of you na una songs i dey like to sing,
From that year, i feel in love with you 2baba then i start to follow you like ah,
Woman wrapper.
Every single when you drop, every bar and every word, every line of ypur song dey make my heart wan sing along.
2baba, you must be a lyrical prophet
Cos i connect to the love in your conscience, dear,
Mr innocent idibiya, your lyrics belike spell from a holy dibiya.
The power in your words are so inspirational and i just wanna let you know thats why im writing this letter.to 2baba
I just wan let you know how much i care
Hey... this is my letter... to 2baba ooooh
As my number one star, na only you wey i prefer, ah... i hope this gets to you
Eyorfollino make you send for me ooo.
Hope this gets to you, allawatuwa ooo, i hope you send am for me ooo oh...
Yeah, superduppa star with so much humility,
Always preaching of love, peace and unity
2baba, aka mr simplicity, i say your lifestlyle, na spirituality.
I no surprise bcos i know say na your type wey Jehovah for heaven dey exalt. ehn,.
Anybody wey dey carry shoulder up dey give chance for the devil too extort.oh, ooooh, 2baba, youre are my greatest lyricist, to the african music o,
2baba you are a special person.
One way or the other you influenced my life
One thing i learnt from you na realness over hype... the life style wey you get is so... inspirational and then i just wan let you know.
Thats why im writing this letter, 2baba
I just wan let you know how much i care
Thats why im writong this letter, 2baba ooooh
As my number one star, na only you wey i prefer, hope this gets to you
Oh oohn oh oh oh ehhhn 2baba oooh
Ehhn ehn ehn... ahhh ah ah ehn ehn ehn
Yebatter oooh oh... mi2
Asabuja entertainment... and na them be my DHL ooohn...
(End)




Mi2 - Letter To 2Baba
Альбом Letter To 2Baba
дата релиза
06-09-2017




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.