Текст песни Holiday - Rema
(O')
(Obah)
Another
banger
First,
you
go
be
the
bad
guy
Then,
you
go
be
the
actor
Because
I
wan
feed
my
family,
na
hin
make
me
thief
my
own
guy
laptop
Came
out
alive,
omo,
me,
I
thank
God
My
money
big,
you
go
need
tractor
If
e
be
say
you
wan
carry
my
weight
You
go
need
new
gym
instructor
Straight
out
of
Benin
I
dropped
"Rema
EP"
2019,
they
think
say
the
gbedu
go
fini-i-ish
My
music
is
traveling
From
India
to
Asia
to
Berlin
The
thing
wey
been
pain
me
Be
say
una
no
wan
dey
beli-i-i-e-e-eve
I
will
never
forget
the
time
wey
bad
belle
them
cast
us
away
Fast
forward
to
today
Everyday
na
holida-a-a-a-y
Everyday
say
na
holiday
Oya-day,
oya-day,
day-day-day,
oh-wey
Me
and
my
guys,
we
dey
chill
with
the
Kpor-Kpor
(Kpor-Kpor)
Say,
we
no
dey-dey
bolo
(bolo)
Say
my
circle
chekele
but
we
go
give
you
"last
card,
check
up"
Make
you
no
hate
Make
you
pray
for
the
abili',
abili',
ability
to
catch
up
No
calculator
fit
count
my
surplus
Ema
r'ojo
mi,
mo
sh'ako
Many
nights
wey
I
no
sle-e-ep,
wey
I
no
sleep
One
hit,
I
go
overseas
Still
many
people
dey
laugh
me
But,
I
steady
believe,
one
favour,
please
Keep
my
family
strong
for
me
God,
I
dey
on
my
knees
Straight
out
of
Benin
I
dropped
"Rema
EP"
2019,
they
think
say
the
gbedu
go
fini-i-ish
My
music
is
traveling
From
India
to
Asia
to
Berlin
The
thing
wey
been
pain
me
Be
say
una
no
wan
dey
beli-i-i-e-e-eve
I
will
never
forget
the
time
wey
bad
belle
them
cast
us
away
Fast
forward
to
today
Everyday
na
holida-a-a-a-y
Everyday
say
na
holiday
Oya-day,
oya-day,
day-day-day,
oh-wey
(I
will
never
forget
the
time
wey
bad
belle
them
cast
us
away)
(Fast
forward
to
today)
(Everyday
na
holida-a-a-a-y)
(Everyday
say
na
holiday)
(Oya-day,
oya-day,
day-day-day,
oh-wey)
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.