Rema - Reason You текст песни

Текст песни Reason You - Rema



Another banger
Oh, omo 'nwa'
Are you taken or are you available?
Girl, I no dey whine you
If to say I no see anythin' in you
I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you
You dey heat my processor
Shey na you wey dey shift my heart and my medu?
Tell me, what can I do?
If to say I no see anythin' in you
I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you
Won òmògọ'
I don turn laughin' stock to my friends
Say superstar boy like me, for one girl, I just dey fool myself
You are special to me
I no fit reason you less
You dey shack me like Pami from the day wey I see you
Melanin shinin'
I love that dress and the person in it
In my feelings, Oluwa gan sef deserve credit
Ọmọgè, anythin' you want
I go give you like say I be genie
And the way you dey move, e be like say you get boyfriend?
I say make I ask you
Oh, omo 'nwa'
Are you taken, or are you available? (Are you available?)
Girl, I no dey whine you
If to say I no see anythin' in you
I no go reason you (I no)
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you (I no)
I no go reason you, I no go reason you
You dey heat my processor
Shey na you wey dey shift my heart and my medu?
Tell me what can I do? (Can I do)
If to say I no see anythin' in you
I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you (I no)
I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you
Girls dey find me unto globally
You see me first hand and you no come lobby
The thing dey muzz me
And you dey vex for men 'cause her ex dey toxic
Girl, I'm sorry on behalf of everybody
Shey na money, take am, baby, kilo kanmi?
Melanin shinin'
I love that dress and the person in it
In my feelings, Oluwa gan sef deserve credit
Omoge, anythin' you want
I go give you like say I be genie
And the way you dey move, e be like say you get boyfriend?
I say make I ask you
Oh, omo 'nwa'
Are you taken or are you available?
Girl, I no dey whine you
If to say I no see anythin' in you
I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you
You dey heat my processor
Shey na you wey dey shift my heart and my medu?
Tell me, what can I do?
If to say I no see anythin' in you
I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you



Авторы: Divine Ikubor, Alexander Lustig, Leon Krol, Gianluca Berluti


Rema - Holiday / Reason You
Альбом Holiday / Reason You
дата релиза
17-02-2023



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.