Текст песни NOW I KNOW - Rema
P
(Day-Day-Daytrip
took
it
to
ten)
All
of
my
trauma
dey
hit
me
from
many
years
ago
All
of
my
childhood
I
lost
'cause
I
wan
feed
family
Inside
my
heart,
so
dark
but
my
face
e
no
dey
show
I
no
dey
talk,
I
no
dey
comot,
I
just
wan
dey
alone
Sleeping
pills
no
dey
work,
so
I
steady
overdose
Fear
no
go
let
me
talk
things
wey
I
do
for
the
ones
I
love
Everybody
too
selfish
to
see
from
my
angle,
oh
Do
99
but
I
no
do
one,
still
it's
not
enough
Na
now
I
know
who
dey
for
me
All
those
I
love
turned
enemies
And
now
I
know
who
dey
for
me
All
those
I
trust
turned
enemies
I
dey
move
like
Messi
when
he
dey
for
Barcelo'
E
get
as
God
go
bless
person,
them
go
talk
say
na
Devil
oh
Me,
I
no
dey
ask
for
favor,
small
time,
they
go
talk
say
I
dey
owe
Na
why
I
dey
like
to
dey
face
all
my
problems
on
my
own
She
tell
me
make
I
tell
her
all
the
pains
wey
I
always
envelope
Right
from
my
childhood,
I
steady
dey
thug
with
the
feelings'
wey
I
dey
hold
(uhh)
Many
battles
I
dey
fight
but
regardless,
I'm
steady
on
the
road
(ahh)
"Keep
my
guy
Crayon
safe
for
me,"
na
im
I
tell
Solo
Na
now
I
know
(I
know)
who
dey
for
me
(ah)
All
those
I
love
turned
enemies
(hm)
And
now
I
know
(I
know)
who
dey
for
me
All
those
I
trust
turned
enemies
(ahh)
Na
now
I
know
who
dey
for
me
(I
know,
I
know,
I
know)
All
those
I
love
turned
enemies
(ooh)
And
now
I
know
who
dey
for
me
All
those
I
trust
turned
enemies
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.