Текст песни YAYO - Rema
(P)
Anoti,
anoti,
anoti
Forget,
forget
fugazi
Land
for
Pinnock,
cost
me
a
Richard
Millie
That
same
week,
I
cop
me
a
new
car
key
All
the
gyal
dem
love
me,
oh,
what
a
feeling
I
am
shining,
neck
and
my
wrist
icy
Water
no
get
enemy,
but
they're
hating
on
my
water
Fiji
Early
morn',
early
mo-morning,
me
I
dey
bomb
I
dey
cash
out
on
a
norm'
I
give
all
glory
to
God
I
dey
on
soft,
rocking
Alexander
Wang
I
dey
kolo,
I
dey
ball
Day
and
night,
we're
having
fun
Yippy
yayo,
yippy
yaya,
yippy
yayayo
All
my
guys
we
stay
steady
high
o
Mix
the
ganja
with
tobacco
Too
many
motor
for
my
yard
o
I
dey
find
how
I
go
park
am
o
Money
yakpa
for
my
bank
o
How
to
make
money
is
all
I
know
Ọmọ,
I
wan
pa
wọn
I
get
too
many
hits,
I
get
jam
o
It's
going,
it's
going,
can't
you
see
it's
going?
Ọmọ,
I
dey
do
gra-gra
like
Showkey
I
no
dey
gree
for
anybody
I
be
troublemaker,
I
dey
worry
I
no
dey
tell
anybody
sorry,
ye!
I
dey
give
close
marking
I
dey
run
everything
on
a
low-key
I
get
one
baddie
wey
sabi
the-,
this
abili',
this
ability
I
get
too
many
facility,
diamond
only
in
highest
purity
Shamayan
all
night,
then
wake
up
and
repeat
Sapa
no
been
let
me
sleep,
now
I
dey
on
litty
Early
morn',
early
mo-morning,
me
I
dey
bomb
I
dey
cash
out
on
a
norm'
I
give
all
glory
to
God
(glory,
glory)
I
dey
on
soft,
rocking
Alexander
Wang
I
dey
kolo,
I
dey
ball
Day
and
night
we're
having
fun
(gi-,
gi-gi-giddem)
Yippy
yayo,
yippy
yaya,
yippy
yayayo
All
my
guys
we
stay
steady
high
o
Mix
the
ganja
with
tobacco
Too
many
motor
for
my
yard
o
I
dey
find
how
I
go
park
am
o
Money
yakpa
for
my
bank
o
How
to
make
money
is
all
I
know
(yippy
yayo)
Yippy
yayo,
yippy
yaya,
yippy
yayayo
(yippy
yayo,
oh)
All
my
guys
we
stay
steady
high
o
Mix
the
ganja
with
tobacco
(mix
gan-gan,
kpami
o)
Too
many
motor
for
my
yard
o
I
dey
find
how
I
go
park
am
o
Money
yakpa
for
my
bank
o
How
to
make
money
is
all
I
know
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.