Текст песни BENIN BOYS - Rema feat. Shallipopi
They
call
me
Shallipopi
Pluto
presido
Sek,
sek,
sek
Sek,
sek,
sek
Sek,
sek,
sek
(Another
banger!)
Touchdown
Benin
boys,
gẹn-gẹn-gẹn
Money
yapa,
money
rẹpẹtẹ
(confirm)
Remy
Ekehuan
road,
Shalli
Sapele
(ayy)
Santa
Monica
touchdown,
shekens
(clear
road)
They
dey
like
to
dey
dance
the
lẹgbẹẹgbẹ
(ehn)
Na
we
dey
bully,
na
we
dey
pepper
(say)
If
you
play
with
the
boys,
you
go
collect
See
doings,
you
no
fit
talk
say
we
no
get
(oh,
ay)
E
get
why
dem
dey
call
us
Benin
boys
(confirm)
We
no
dey
make
too
much
noise
(clear
road)
Na
we
dey
pull
up
with
convoy
(ehn)
You
know
the
billings'
wey
we
dey
chest
(okay)
Many
fishes
in
the
river,
but
na
you
I
wan
taste
(sek,
sek,
sek,
sek)
Chop
you
and
clean
mouth,
eat
you
for
lunch
(ehn)
Have
you
for
dinner,
unto
the
next
(confirm)
See
money,
see
am,
see,
see,
see
money,
oh
See
money,
see
am,
see,
see,
see
money,
oh
See
money,
see
am,
see,
see,
see
money,
oh
(See,
see,
see
money
oh,
wahala)
See
money,
see
am,
see,
see,
see
money,
oh
(sek,
sek,
sek,
sek,
sek,
sek,
sek)
See
money,
see
am,
see,
see,
see
money,
oh
(ehn,
confirm)
See
money,
see
am,
see,
see,
see
money,
oh
(sek,
sek,
sek,
sek,
sek)
(No
go
dey-)
Na
we
be
the
pride
of
Benin,
Ọba
sef
suppose
give
us
medal
oh,
give
medal
oh
Na
my
Benin
brothers
I
go
call
before
I
call
ọlọ́pàá
oh,
if
anything
kpa
oh
(wait)
Remy
boy,
you
can
paste
me
your
location
(confirm)
What
is
your
next
destination?
(Say)
Should
I
give
you
my
direction?
(Sek,
sek,
sek)
Touch
Benin
boy,
you
don
touch
the
full
nation
(ay,
sek)
Touchdown
Benin
boys
(Ki-),
gẹn-gẹn-gẹn
(ehn)
Money
yapa,
money
rẹpẹtẹ
(confirm)
Remy
Ekehuan
road,
Shalli
sapele
(way)
Santa
Monica
touchdown,
shekens
(no
go
dey-)
They
dey
like
to
dey
dance
the
lẹgbẹẹgbẹ
Na
we
dey
bully,
na
we
dey
pepper
If
you
play
with
the
boys,
you
go
collect
See
doings,
you
no
fit
talk
say
we
no
get
E
get
why
dem
dey
call
us
Benin
boys
(confirm)
We
no
dey
make
too
much
noise
(ehn)
Na
we
dey
pull
up
with
convoy
(okay)
You
know
the
billings
wey
we
dey
chest
(say)
Many
fishes
in
the
river,
but
na
you
I
wan
taste
(sek,
sek,
sek,
sek,
sek,
sek,
sek)
Chop
you
and
clean
mouth,
eat
you
for
lunch
(ehn)
Have
you
for
dinner,
unto
the
next
(no
go
dey-)
Oya,
spẹkẹlẹ,
spẹkẹlẹ,
dun-gbaga-dun
Benin
boys
no
dey
rest,
oya,
ji,
ma
sun
(ay)
Say
we
see
opportunity,
we
no
fit
zuzu
(ehn)
Small
thing
come
out,
use
am
buy
4Matic
Small
circle,
big
money,
dirty
money
Chubby
body
wanna
gum
me,
ah
(confirm)
New
Benz
oh,
incoming
(ehn)
Sexy
body,
tell
me
what
time
that
you
coming
(ehn,
wahala)
See
money,
see
am,
see,
see,
see
money,
oh
(see,
see
money
o)
See
money,
see
am,
see,
see,
see
money,
oh
(see,
see
money
o)
See
money,
see
am,
see,
see,
see
money,
oh
(See,
see,
see
money
oh,
wahala)
See
money,
see
am,
see,
see,
see
money,
oh
(see,
see
money
o)
See
money,
see
am,
see,
see,
see
money,
oh
(ehn,
confirm)
(see,
see
money
o)
See
money,
see
am,
see,
see,
see
money,
oh
(sek,
sek,
sek,
sek,
sek)
(No
go
dey-)
(Yo,
X)
Ki-
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.