Simi feat. 2Baba - Original Baby - Remix Lyrics

Lyrics Original Baby - Remix - 2Baba , Simi



I'm just an ordinary girl sitting in a hall way
I no dey turn up o, 'cause I'm a little boring (hahaha)
But I'm the life of the party 'cause I'm kind of funny
Money don't drive me, I drive my money, eh-ah
Well, na so the thing be
Me I no go force you to like what you see, eh-eh
Because I come in peace, and I'm at peace and that's all I need, eh-eh
Everything's not for everyone and that is okay, eh-eh
You better take me as I am
I'd be better, but I'd never be somebody else
(Original baby) eh wherever you go, be yourself
(Original bobo) ah-ah, you can never be somebody else
(Original baby) eh ah, whatever you do, better be true
(Original bobo) jor o, no matter the pressure, be yourself
See for this life, everybody issa bonafide member
Everybody get name wey dem dey answer
You no go fit to use my IV make you enter
(Holler, holler)
And as you enter the same time make you attend to your matter
Shine your eye make you no go enter gutter
No be every door wey open you go enter
(Holler, holler)
Because everything's not for everyone
And that is okay-ay-ay
Just count your blessings one by one and jeun soke-eh-eh
It doesn't matter how e be
It doesn't matter where e be
It doesn't matter who e be
It doesn't matter what you see
Anyhow make you never be somebody else
(Original baby) eh wherever you go, just be yourself
(Original bobo) ah-ah, you can never be somebody else
(Original baby) eh ah, whatever you do, you better be true
(Original bobo) jor o, no matter the pressure, be yourself
See nobody perfect, no be lie
I've got flaws, I can't deny
But everybody get him personality, oh (personality, oh)
My guy make you live your life
Person wey love you go love you die
But you can never satisfy society o (society o)
(Original baby)
Anyhow wey e be, make you no go ever
Play yourself (don't play yourself o)
(Original bobo)
If dem like make them talk, boy you gats show yourself
(Original baby) jowo o, you better just be yourself
(Original bobo) no matter where you dey my brother
No matter who you be my sister, oh-oh
(Original baby) don't let nobody tell you that you're not good enough o
(Original bobo)
Say babe you are the best, don't let nobody stand in your way
(Original baby) everyday, you are the best
(Original bobo)
You can't be like nobody, no matter the pressure, be yourself



Writer(s): Oscar, Simisola Bolatito Ogunleye, Innocent Ujah Idibia


Simi feat. 2Baba - Simisola (Deluxe)
Album Simisola (Deluxe)
date of release
20-07-2018



Attention! Feel free to leave feedback.