Damu - Maths Is Fine For Sum текст песни

Текст песни Maths Is Fine For Sum - Damu



A-ahAh!!!
I don tire for this school
I wan yarn my mind
Make u na comot o... I wan yarn
Give me Tofu and buy me sobo
Give me lemonade and granular
Make I chop am, I go dey alright
Cos I be pako, make I no lie
When I dey go Cafe na em I see roger no gree me enter,
Say where my ID card,
So I vex
And I spark for am,
And I change am for am...
O o uh o...
When I dey go Cafe na em I see roger no gree me enter,
Say where my ID card,
So I vex,
I change am for am, (balz)
I spark for am ...
O o uh o...
I wanna chop my meal roger comot for door
My ticket dey with me,
No try get use to dey form
Upon sey I wan manage the food wey dem dey serve
You talk say I no fit enter without my ID card
You say make I tuck-in, make I roll down my sleeve
Sey for your big guys I resemble pastor pikin
No shunting, omo no fronting
Because sey she be girl, you com give am free entry
Life no be so,
Bros don't be partial
If you vex me, I go go town go chop paala.
But to get this pass thing na wahala
If you no allow me pass, I go cause kasala
We-weh---when I dey go Cafe na em I see roger no gree me enter,
Say where my ID card,
So I vex
And I spark for am,
And I change am for am...
O o uh o...
When I dey go Cafe na em I see roger no gree me enter,
Say where my ID card, (ayomide in the building)
So I vex,
I change am for am,
I spark for am ...
O o uh o...
Mo tun lo worship gan, se mi lo pa jesu
Mo ni card, hymn book, study guide pelu Bible
Mo tun je fried rice ti o l'eran but fried Tofu
I'm always happy on Sundays cos mo fe lo je 'igbadun
BU dey in front of other schools. Olanrewaju
They still fall back to us, now they call us. Timilehin
Awa ni centre piece, they call us. Arinola
The strongest pillar in the building. Opomulero
Mo proud gan pe mo wa lati Babcock University
Awa ni igboro Ilishan living life b Barca in the city
A ti ni so many stars e.g
(...)
Na so life dey for here,
Living the life of fear
Free never but living low
Living kokombilo,
It's full of private hell, rogers full everywhere, chains we no fit wear, how we fair no one cares.
Boys dey chill for weekend, we jaa comot for this end
Sissy girls just good to carry, let's go it's time to party.
Sunday we go com back school, na only T-fair go seku,
No money for credit, see boys doing extracool
(...)
We're bombed wit many rules like this is why I'm in school
Light out everyday by ten
Cooking is put on barn
Cafe food dey taste like shit
The toilet we no fit breath
The school is nothing but a private money making thing
When I dey go Cafe na em I see roger no gree me enter,
Say where my ID card,
So I vex
And I spark for am,
And I change am for am...
O o uh o...
When I dey go Cafe na em I see roger no gree me enter,
Say where my ID card,
So I vex,
I change am for am,
I spark for am ...
O o uh o...
I don tired oo o uh ooo...



Авторы: Sam Schorb


Damu - Unity
Альбом Unity
дата релиза
17-10-2011




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.