Текст песни 1, 2, 3, 4 - Femi Kuti
Everywhere
I
go
I
see
injustice
In
the
form
of
government
and
their
nonsense
policies
Marxism,
socialism,
call
it
what
you
want
Capitalism
all
na
the
same
oppression
dey
Injustice,
misuse
of
power
na
them
specialty
Always
pretending
that
they
want
to
help
the
human
race
One,
too,
three,
four
Wetin
them
dey
waiting
for
Five,
six,
seven,
eight
They
just
dey
waste
our
lives
away
Before
them
get
to
power
Them
go
dey
make
many
promises
When
they
get
the
power
Them
go
dey
start
them
conspiracy
Them
go
dey
bobo
us
Them
go
dey
post
us
You
see
now
time
don
go
Election
don
come
again
One,
too,
three,
four
Wetin
them
dey
waiting
for
Five,
six,
seven,
eight
Them
no
know
say
time
no
dey
wait
One,
too,
three,
four
Wetin
them
dey
waiting
for
Five,
six,
seven,
eight
They
just
dey
waste
our
lives
away
Again!
again!
again!
1 Intro
2 Dem Bobo
3 Oyimbo
4 I Wanna Be Free
5 If them want to hear
6 Eho
7 1, 2, 3, 4
8 Yeparipa
9 Can't buy me
10 Bring me the man now
11 '97
12 Intro Shotan
13 Shotan
14 Water No Get Enemy
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.