Femi Kuti - I Wanna Be Free текст песни

Текст песни I Wanna Be Free - Femi Kuti



I wanna be free from all this yeye politics
I wanna be free from all this yeye politians
I wanna be free from all this corrupt monsters
Wey want to chop me
AAAAAAAA
AAAAAAAA
AAAAAAAA
AAAAAAAA
Ahhhaaaaaaa
Ahhhaaaaaaa
I wanna be free
I wanna be free
I wanna be free
I wanna be free
Every day, every night
I ask myself... why, why, why
Say because Fela die
That's why dem dey try
To confuse eye
And everybody might
I wanna be free from all this yeye politics
I wanna be free from all this yeye politiians
I wanna be free from all this corrupt monsters
Wey want to chop fame
The king is dead
Maje kukuma kill the king eh
For politics is all way is
Dem no fit talk as e b
Oya back to politics
Then start dribble and skim
But the sin corruption na great beeff
No plan no plan for you and mee
I wanna be free from alll this yeye politics
I wanna be free from alll this yeye politians
I wanna be free from alll this corrupt monster
I wanna be free, wey want to chop fame ha an
When do we sleep
Dem dey meet
To plan their evil strategies
To control our resourses
African leaders are their foreign counterparts
E b like from the start dem b evil monsters
We shall. we shall never be free
I I wanna be free from all this yeye politics
I wanna be free from all this yeye politians
I wanna be free from all this corrupt monsters
I wanna be free, wey want to chop fame ah ha
I said every day, every night
I ask myself... why, why, why
Shey because Fela die that's why dem dey try
To confuse eye
And everybody might
I wanna be free from all this yeye politics
I wanna be free from all this corrupt monsters
I wanna be free, wey want to chop fame ah ha
I wanna be free from all this yeye politics
I wanna be free from all this yeye politians
I wanna be free from all this corrupt monster
I wanna be free, wey want to chop fame ah ha
I wanna be free ahaaa FREEE
Arara
Ororo



Авторы: Olufemi Anikulapo Kuti


Femi Kuti - Africa Shrine
Альбом Africa Shrine
дата релиза
01-09-2012




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.