Rema - NOW I KNOW текст песни

Текст песни NOW I KNOW - Rema



Pee pee
Mention something they said
All of my trauma dey hit me from many years ago
All of my childhood I lost 'cause I wan feed family
Inside my heart so dark but my face no dey show
I no dey talk I no dey comot I just wan dey alone
Sleepin pills no dey work so I steady overdose
Fear no go let me talk things wey I do for the ones I love
Everybody too selfish to see from my angle oo
Do ninety nine but I no do one still it's still not enough
Na now I know who dey for me
All those I love turned enemies
And now I know who dey for me
All those I trust turned enemies
I dey move like Messi when e dey for Barcelo
E get how God go bless person dem go talk say na Devil oohh
Me I no dey ask for favor small time dem go talk say I dey owe
Na why I dey like to dey face all my problems on my own
She tell me make I tell her all the pains wey
I always envelope
Right from my childhood I steady dey thug with the feelings wey
I dey hold uuoohhh
Many battles I dey fight but regardless
I'm steady on the road aahhh
Keep my guy Crayon safe for me na him I tell solo
Na now I know (I know) who dey for me aah
All those I love turned enemies— aah
And now I know (I know) who dey for me
All those I trust turned enemies
Na now I know who dey for me
All those I love turned enemies
And now I know who dey for me
All those I trust turned enemies



Авторы: Oredope Peace


Rema - HEIS
Альбом HEIS
дата релиза
10-07-2024




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.