Songtexte For You - Brymo
Na
you
be
oracle
Are
you
a
seer?
Na
you,
lemon
grass
and
sheabutter
for
my
skin
Na
you
be
my
switch
play
Cut
dem
open
dem
bleed
And
we
dey
stock
up
bright
And
e
dey
burn
so
brighter
We
know
we
get
only
each
other
I
dey
the
arms
of
the
one
wey
love
me
the
more
So
e
fit
say
themselves
And
your
own
e
tango
with
mine
We
don
comot
from
on
top
the
shell
We
belong
to
each
other
My
heart
dey
only
beat
for
you
Na
true,
my
heart
dey
only
beat
for
you
Na
true,
my
heart
dey
only
beat
for
you
Na
true
Na
you
be
comforter
Na
you
be
healer
Na
you
be
melody
when
I
need
to
sing
Na
you
be
revealer,
you
dey
show
me
all
I
fit
be
And
we
dey
stock
up
bright
And
e
dey
burn
so
brighter
We
know
we
get
only
each
other
E
dey
always
dey
my
mind
The
only
one
I
love
So
e
fit
say
themselves
And
your
own
e
tango
with
mine
We
don
comot
from
on
top
the
shell
We
belong
to
each
other
My
heart
dey
only
beat
for
you
Na
true,
my
heart
dey
only
beat
for
you
Na
true,
my
heart
dey
only
beat
for
true
Mi
jor
1 Illusions
2 Pim Pim
3 Dem No Born Us Together
4 Love Na Drug
5 Money Good
6 Life Dey Go On
7 Tomorrow
8 Oga
9 Market Square
10 For You
Attention! Feel free to leave feedback.