Songtexte Market Square - Brymo
Anger
razor
go
slash
two
wheels
like
two,
oh
To
hold
person
back,
you
go
stay
back
to
make
sure
To
hold
person
down,
you
go
stay
down
to
make
sure
The
warder
one
kind
na
prisoner
too
Nawa
for
these
people,
oh
They
burn
their
barn
down
say
na
the
straw
do
am,
oh
Nawa
for
you
people,
oh
I
dey
go
market
square,
I
go
get
justice
for
there
My
passion
strong,
my
reason
clean
I
get
knack
for
do
things
proper
To
take
person
job,
you
go
dey
there
to
work
am
If
you
no
know
yourself,
you
no
fit
talk
say
you
clever
Everybody
don
gather
round
for
market
square
Reproach
dey
come
with
him
mama,
Karma
Hin
sister,
Bounty
Everybody
don
sit
around
for
market
square
I
dey
go
there
you
hear,
na
my
matter
dey
for
air
Plenty,
plenty
wa
for
you
people,
oh
They
burn
their
barn
down
say
na
me
'cause
am,
oh
Nawa
for
those
people,
oh
I
dey
go
market
square,
I
go
get
justice
for
there
Everything
green
for
me,
for
you,
oh
The
people
wey
start
the
fire,
na
them
broadcast
am,
oh
Nawa
for
those
people,
oh
I
just
return
from
market
square
Na
me
and
Bounty
for
here
1 Illusions
2 Pim Pim
3 Dem No Born Us Together
4 Love Na Drug
5 Money Good
6 Life Dey Go On
7 Tomorrow
8 Oga
9 Market Square
10 For You
Attention! Feel free to leave feedback.