Songtexte Tomorrow - Brymo
All
your
problems
temporary
You
go
succeed
miraculously
Make
you
no
hold
back
glory
With
envy
As
I
defeat
my
fos
and
frenemies
I
no
collect
the
back
conami
I
go
rejoice
with
friends
with
families
Normally
Make
you
keep
eyes
for
tomorrow
Fowl
wey
dey
alive
go
chop
corn
oh
Pick
on
sare
yesterday
fit
to
tey
oh
Make
you
look
inside
you
for
way
oh
Trouble
come
and
trouble
go
oh
Solve
the
problem
wey
you
know
oh
Things
go
fall
in
place
I
know
Forward
ever
just
dey
go
Get
out
of
your
own
way
Make
you
no
ban
down
your
own
lane
Take
small
advantage
only
For
your
own
sake
Enemy
within
only
It
could
grow
to
monster
slowly
Make
you
no
toll
away
your
glory
Make
you
no
let
dem
tell
the
story
Make
you
keep
eyes
for
tomorrow
Fowl
wey
dey
alive
go
chop
corn
oh
Make
you
look
inside
you
for
way
oh
Reconcile
yesterday
today
oh
Wahala
come
and
wahala
go
oh
E
fit
to
break
body
and
soul
oh
Things
go
fall
in
place
I
know
Backward
never
make
we
go
Trouble
come
and
trouble
go
oh
Solve
the
problem
wey
you
know
oh
Things
go
falls
in
place
I
know
Forward
ever
just
dey
go
(Ohhhh
ohhhh)
Forward
ever
just
dey
go
(Ohhhh
ohhhh)
Forward
ever
just
dey
go
(Ohhhh
ohhhh)
1 Illusions
2 Pim Pim
3 Dem No Born Us Together
4 Love Na Drug
5 Money Good
6 Life Dey Go On
7 Tomorrow
8 Oga
9 Market Square
10 For You
Attention! Feel free to leave feedback.