Songtexte Illusions - Brymo
You
carry
boyi
go
yonder
You
say
he
no
go
oh
Slavers
boku
round
town
Hin
brother
tell
am
oh
Stand
for
your
ground
Make
you
no
hurry
follow
go
Them
dey
sell
people
troway
My
brother
no
go
oh
The
people
them
wey
go
river
never
return
oh
Dem
say
na
mami
water
Carry
everybody
go
oh
For
full
moon,
Papa
go
farm
he
never
return
oh
Them
say
na
the
forest
carry
am
swallow
oh
Listen
boyi,
life
no
balance
at
all
oh
You
go
place
you
no
know
You
no
go
return
oh
Boyi
feeling
true
Him
heart
dey
beat
for
the
road
oh
Him
fate
na
to
follow
dem
Follow
journey
go
Ah
ah
ah
Wetin
I
think
I
become
ah
Ah
ah
ah
Na
illusion
dem
dey
sell
you
so
Boyi
look
forth,
him
look
out
No
other
place
to
go
oh
He
carry
him
few
belongings
Reluctantly
follow
go
For
this
life
we
dey
The
things
you
do
you
know
oh
E
better
to
go
reach
the
place
find
how
e
dey
oh
I
talk
am,
I
shout
am
boyi
still
dey
travel
go
Na
destiny
dey
push
man
where
him
dey
go
ah
He
try
am,
he
fight
am
Urge
stronge
no
be
small
The
tori
e
dey
the
place
Where
him
dey
go
ah
Ah
ah
ahhhh
Na
wetin
I
think
I
become
Ah
ah
ahhhh
Na
illusion
dem
dey
promise
you
so
Oga
master
no
wan
know
how
Value
pig
fat
pass
people
oh
He
say
dem
be
property
With
him
dog
dem
equal
oh
Boyi
clean
gun,
he
shave
beard
Oga
trust
no
other
He
for
adopt
boyi,
but
him
people
hala
That
night
boyi
take
razor
he
shave
am
proper
The
way
Oga
dey
like
am,
no
touch
him
moustache
ah
Poison
for
soup,
for
family
and
the
guards
dem
He
slash
master
throat
too
from
ear
to
ear
ah
Ah
ah
ahhhh
Boyi
na
most
wanted
for
strange
country
ah
Ah
ah
ah
He
dey
gather
soldiers
ah
From
plantations
he
dey
break
boys
free
Ehn
ehn
My
people
The
main
reason
we
gather
here
today
Na
him
concern
us
now
Na
there
we
dey
go
next
Ah
today
on
behalf
of
the
people
of
the
city
and
the
township
The
entire
tribe
and
our
very
very
race
We
go
unveil
this
statue
of
boyi
We
go
give
our
honorable
personality
himself
The
scissors
to
use
cut
the
ribbon
For
service
to
humanity
And
to
race
and
eh
we
salute
you
sir
We
salute
you
well
well
Because
you
really
touch
our
lives
You
don
change
our
lives
From
generation
to
generation
to
come
Nothing
go
ever
remain
the
same
for
us
Yes,
this
statue
na
the
honor
of
your
greatness
and
service
Thank
you
1 Illusions
2 Pim Pim
3 Dem No Born Us Together
4 Love Na Drug
5 Money Good
6 Life Dey Go On
7 Tomorrow
8 Oga
9 Market Square
10 For You
Attention! Feel free to leave feedback.