Songtexte Oga - Brymo
She
carry
him
pistol,
Smith
and
Wesson
She
be
jury,
judge,
executioner,
she
been
waiting
Her
demeanor
cold,
she
calm
The
anger,
you
no
fit
wait
it
Find
the
perfect
position,
she
perched
Okay,
okay
Start
to
talk
your
mouth
Na
wetin
life
do
you
Spread
the
pain
to
cast
the
coup
Okay,
okay
You
no
dey
taught
well,
oga
ó
Na
wetin
life
do
you
Everything
na
to
snatch
for
you
You
dey
insist
say,
say,
say,
say
Talk
on
when
e
things
dabaru
Say
trauma
full
your
heart
boku
Today,
today
the
cup,
e
don
full
Throw
away,
the
tools
dey
in
plenty
Ammunition
dem
pile,
the
switch
dey
dem
plentu
Him
heart
cold,
him
soul
no
fit
fury
The
pain
e
still
fresh
between
her
legs
Okay,
okay
He
dey
talk
mumble
jumble,
oga
ó
(oga
o)
Na
wetin
life
do
you
Everything
na
to
snatch
for
you
You
dey
insist
say,
say,
say,
say
Talk
on
when
e
things
dabaru
Say
my
pain
dey
make
you
feel
boku
boku
Ah,
e
don
full
Eh,
mm,
mm,
no,
no
She
no
shoot
am
again,
she
drop
the
pistol
na
She
just
comot
waka
for
the
place
But
as
e
enter,
e
dey
bleed
all
over
Him
ears
dem
don
leave
am
I
no
know
o
Like
somebody
cut
am
or
maybe
bullet
slash
pass,
phew
Dey
bleed,
him
ears
don
go
Oga
Kuku
dey
hear
word
1 Illusions
2 Pim Pim
3 Dem No Born Us Together
4 Love Na Drug
5 Money Good
6 Life Dey Go On
7 Tomorrow
8 Oga
9 Market Square
10 For You
Attention! Feel free to leave feedback.