Erigga - The Erigma 2 (feat. M.I. & Sami) текст песни

Текст песни The Erigma 2 (feat. M.I. & Sami) - Erigga



Duncan Shot on the beat o (eh o)
For this market when we dey so
Na when him goods finish, them dey see as craze oh
I just gotta hustle for the money
I got bunch of people wey dey always look out for me
Some of them wanna see me rise
Some of them wanna see me fall
The hustle na the only price
Little wonder when I give, I dey give my all (Yeah)
Some of them wanna see me rising (It's Paper Boi)
Some of them wanna see me falling (Day Break everywhere spoil)
The hustle na the only price (it's area to the world)
Little wonder when I give, I dey give my all
Who wahala naked follow no dey use English pray
Oluwa sorry for me, 'cause if this peace to spray
Na Instablog, but popular rapper don shift him brain
And if I die, rap for naija no go sweet again.
Fuck the world, even though na me prick go pain
I don care, Milé (Mom) feel say I don sniff cocaine
Or dey Warri garage for night, dey theif people chain
But no, I dey studio, we dey pinch people brain
I dey worry, forget pikin when Devil train
State of mind, Agege, Urhobo Lil Wayne.
Dey watch PornHub inside church,
"Osé, no vex, but this pastor, na office he open with brain!"
Na feel at home, na e make visitor go spoil remote
No insult, but Erigga and M.I na G.O.A.T.
Sorry for area, they no fit dey wait for Jesus,
Still wait for us, so M after this chorus burst. Please.
For this market when we dey so
Na when him goods finish, them dey see as craze oh
I just gotta hustle for the money
I got bunch of people wey dey always look out for me
Some of them wanna see me rise
Some of them wanna see me fall
The hustle na the only price
Little wonder when I give, I dey give my all
Some of them wanna see me rising
Some of them wanna see me falling
The hustle na the only price
Little wonder when I give, I dey give my all
People are tired of the talking
Everybody know say money na action
Everybody know say money na action
Everybody know say money na action
People are tired of the talking
Everybody know say money na action
Everybody know say money na action
Everybody know say money na action
Yeah, we all know for school, before the long sleeve na the short sleeve
Take your time, before the boss trips, now the boss trips
Take your time, how many times a nigga lost sleep?
Yeah, that's the hustle for the fam because they must eat (they must eat)
Shout out to those born with a silver spoon (lucky gan)
Be like say they lost my own, malle no see for womb
Papa na pastor one day, I had to ask:
"How come even though we fast, papa the money no dey fast?
Abi God no be Christian?"
To anybody listening (Ay)
Make I yarn you this wisdom (Ay)
We up against the system (Ay)
You gotta stay persistent (Ay)
Omo, life no be muscle (Ay)
They tryna block your hustle (Ay)
Sometimes nobody loves you (Ay)
Warri no dey ever carry last, the worst na draw (draw)
That's why I hustle hard, I can't go back to what I was before
My number is, "0-8-0-1-2-3-4-7-9"
Please retweet, my customer fit dey your upon Time Line my nigga
For this market when we dey so
Na when him goods finish, them dey see as craze oh
I just gotta hustle for the money
I got bunch of people wey dey always look out for me
Some of them wanna see me rise
Some of them wanna see me fall
The hustle na the only price
Little wonder when I give, I dey give my all
Some of them wanna see me rising
Some of them wanna see me falling
The hustle na the only price
Little wonder when I give, I dey give my all
Yeah, Jité just call me for Warri say area dey argue
M.I kill Erigga, na lie Erigga kill am, shuu
I'm all about my goals dawg, forget where keeper dey
Na pocket when no get money, hand dey stay inside dey
All I see, jealousy, industry, enemies
Pharacies for Warri, they be hating on me
No respect for the Don, I dey watching uma doings
No matter who wins, brother you can't deny my influence
Na I go do am later na him make fowl no fit fly like other birds
This other verse na for my haters, like Bobrisky
Guy man go dey behave like girl, dey judge me
Follow Warri, area gossip mills
If area fit kill Jesus, who be Reverend Father?
Or Erigga, middle fingers up, una father
Na wisdom, the way jealousy dey mostly come
Na, "I'm happy for you"
Na them be that oh, run
Area



Авторы: Erhiga Agariubie


Erigga - The Erigma II
Альбом The Erigma II
дата релиза
04-10-2019



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.