Текст песни Head Pan (feat. Prinx Emmanuel) - Erigga
Make
you
wise
up
oh
brother
Make
you
rise
up
from
your
slumber
The
truth
be
say,
nobody
send
you
Every
aboki
man
with
kettle
That
your
chairman
fit
no
help
you
Everybody
get
him
own
issue
yeah,
yeah
If
you
no
wan
use
that
your
head
pan
Everyday
you
dey
walk
about
Owo
go
be
your
badman
oh
If
you
no
wan
use
that
your
head
pan
Everyday
you
dey
walk
about
Owo
go
be
your
badman
oh
That's
why,
I've
never
been
the
type
to
judge
people
That's
why
I
don't
roll
with
world
people,
ah
For
outside
the
universe
so,
they
fit
allow
me
pass
But
they
furukpe
the
vow,
my
dream,
they
must
cripple
Wetin
I
do
them?
(I
tire)
Abi
na
crime
to
help
your
people?
Same
people
when
dey
claim
they
be
my
people
When
dey
your
back,
na
him
wan
push
me
inside
pit
hole
Na
once
I
throw
backi
leave
them,
Jackie
Chan
Jonzing
men,
they
no
know
wetin
God
dey
plan?
Eighty
percent
of
them
when
dey
my
Instagram
no
like
me
Na
story
them
dey
find
to
yarn
I
don
forgive
you,
hope
you
fit
forgive
yourself?
Na
you
conscience
go
worry,
I
dey
here
kpeff
Middle
finger
to
una
when
carry
my
matter
put
for
head
How
far,
head
no
dey
pain
una,
wetin?
Make
you
wise
up
oh
brother
Make
you
rise
up
from
your
slumber
The
truth
be
say,
nobody
send
you
Every
aboki
man
with
kettle
That
your
chairman
fit
no
help
you
Everybody
get
him
own
issue
yeah,
yeah
If
you
no
wan
use
that
your
head
pan
Everyday
you
dey
walk
about
Owo
go
be
your
badman
oh
If
you
no
wan
use
that
your
head
pan
Everyday
you
dey
walk
about
Owo
go
be
your
badman
oh
I
like
you
Plus
you
na
my
man
But
your
doings
this
days,
I
no
understand
Real
matter,
no
dey
do
head
like
coco
yam
Wetin
dey
sup?
Enter
motor
make
we
yarn
Every
morning
you
wake
up,
Tunde
Ednut
page
Jonzing
man,
them
swear
for
you
with
give
away?
Your
mate
dey
buy
Benz,
you
dey
call
them
ritualist
Dey
judge
them,
waka
round,
area
publicist
Person
like
you
fit
carry
red
paint
for
night
Around
two
for
your
paddi
gate
dey
write
"This
building
is
under
investigation
by
EFCC"
Next
thing,
your
paddi
don
take
flight
Ede
erunkaye,
na
im
Ibori
call
them
Why
you
dey
bless
am
pass
me,
na
im
be
their
problem
Your
see
this
music
I
dey
hustle,
na
im
be
my
head
pan
Na
im
make
I
carry
am
for
head,
I
tell
you
that
year
for
Ekpa
na,
shuu
If
you
no
wan
use
that
your
head
pan
Everyday
you
dey
walk
about
Owo
go
be
your
badman
oh
If
you
no
wan
use
that
your
head
pan
Everyday
you
dey
walk
about
Owo
go
be
your
badman
oh
1 Welcome to Warri
2 Next Track (feat. Oga Network)
3 Home Breaker (feat. Magnito & Sipi)
4 The Erigma 2 (feat. M.I. & Sami)
5 Street Motivation (feat. Dr Barz)
6 Bang Bang (feat. Shuunbebe & Funkcleff)
7 Goodbye from Warri (1999)
8 Area to the World (feat. Victor AD)
9 My Love Song (feat. Sipi)
10 Victims (feat. Funkcleff)
11 Hookups Only (feat. Sami)
12 Body Bags (feat. Ice Prince)
13 Ayeme (feat. yung zee Onos)
14 Oyo (feat. Graham D)
15 Head Pan (feat. Prinx Emmanuel)
16 Two Criminals (feat. Zlatan)
17 Cold Weather
18 Area People
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.