Текст песни Welcome to Warri - Erigga
Yes
I
dey
always
dey
tell
people
say
For
this
town
we
get
three
different
community
Ekpan,
Agbasa,
& Okere
Agbasa-
If
dem
hold
you
say
you
thief
phone,
You
dey
pay
for
stabiliser
and
phone
Okere
- If
them
hold
you
till
day
break
Na
bottom
stairs
you
dey
sleep
But
Ekpan
- If
dem
wan
give
you
post
Dem
no
dey
look
say
you
be
indigene
Na
the
kind
mark
wey
dey
Your
body
dem
take
dey
give
you
position:
If
you
get
one
eye
you
be
vice
If
your
hand
dey
seize
you
be
P.R.O
If
you
get
bullet
mark
you
Be
D.C
If
you
waka
dey
wave
you
be
press
Area
I
hail
oooooo!
(Old
Warri)
Welcome
to
Warri
where
all
the
Mama's
dey
vex
F*ck
up
no
dey
sawa
She
tattoo
am
for
her
brezz
Her
son
dey
press
Two
kala
under
her
dress
She
ready
shoot
Olokpa
if
them
come
her
address
(Rest)
No
be
today
she
don
dey
see
her
arrest
Area
Mama
for
the
hood
you
no
wan
see
her
vex
Apart
from
cocaine
nothing
Mama
no
dey
sell
1999
dem
lock
Mama
throw
her
inside
cell
Dem
carry
her
pass
me
where
I
for
dey
play
"Monkey
Post"
They
almost
blast
me
with
slap,
I
take
off
with
my
Kitto's
The
first
time
I
see
where
dem
stab
person
neck
Na
'94
two
seconds
naso
andrew
fall
Andrew
Mama
dey
bust
cry
Who
do
am
don
Run
Full
compound
dey
pack
"Egbe
The
Police"
dey
come
You
suppose
know
Egbe
That
guy
matter
na
dead
Him
fit
arrest
the
full
area
if
e
enter
him
head
I
no
be
mumu
Aje
I
know
the
area
well
Full
Agbasa,
Igbudu
dem
know
my
matter
there
Odumu,
Sobo,
Ejegba
we
get
house
for
Ekpan
Go
Udu,
Oruvworun
The
hands
sound
I
no
Be
mumu
Aje
I
know
the
Area
well
Warri
Crisis
'99
I
dey
there
Marine
gate,
Iyara
We
Get
House
for
Ekpan
Go
Ogborikoko
Ask
na
The
hands
sound
Dem
butcher
my
friend
hand
for
"Agbasa
Feast"
With
old
cutlass
na
so
fight
take
enter
Street
Igbo
Market
men
dey
run
enter
people
shop
Carry
2 Wrong
Set
Of
Shoes
till
the
feast
stop
Police
dey
shout:
"If
you
move..."
I
no
fit
stop!
Follow
me
enter
Ejegba
I
enter
you
top
Our
biggest
fright
na
Ekpan
Hilux
Light
for
night
Those
men
no
get
joy
beating
na
their
appetite
I
dey
ceiling
when
dem
carry
all
my
guys
go
Government
bangle
for
the
hand
let
the
dice
roll
Papa
dey
waka
police
matter
3 weeks
straight
Native
Doctor
and
Pastor
for
here
dey
lick
plate
Imagine
say
the
full
area
no
get
Big
Man
Wetin
concern
signboard
and
who
dey
sell
weed?
Man
Dry
Bread
and
Sadine
plus
Igbe
Fanta
Naim
we
dey
chop
after
we
don
smoke
for
downtown
I
no
be
mumu
Aje
I
know
the
area
well
Full
Agbasa,
Igbudu
dem
know
my
matter
there
Odumu,
Sobo,
Ejegba
We
Get
House
for
Ekpan
Go
Udu,
Oruvworun
The
hands
sound
I
No
Be
mumu
Aje
I
know
the
area
well
Warri
Crisis
'99
I
dey
there
Marine
Gate,
Iyara
We
Get
House
for
Ekpan
Go
Ogborikoko
Ask
na
The
hands
sound
Yes
na
so
e
be
for
the
same
Warri
where
We
Dey
Area
and
Characters:
Iyara
- NairaBet
Isido
- Vigilante
Obire
- D.J
Ereku
- Dustbin
Ogedegbee
- Waka
well
Pesu
- Confra
Boys
Victory
Avenue
- Beggi
Beggi
Hausa
Quarters
- Ole
chains
Garage
- Ticket
Oppe
- Gamblers
Ometa
- No
Neighbor
Agbasa
- No
Company
Ogunu
- No
Market
Makaiva
- Gbo
Gbo
Okere
- Juju
Ajamoga
- Link
Road
NPA
- Diesel
Ogbangwe
- Judgi
Judgi
Avenue
- Depot
Airport
Road
- Ole
Ekpan
- Murder
(Abeg)
Day
break
everywhere
bust
men
It's
the
"Erigma
2"
I
Know
for
waited
7 years
for
dis
men
Guess
what?
You
no
wait
in
vein
a
swear
Burst
una
screen
guard
(No
Limit)
All
the
jam
dey
bang
Abeg
commot
your
leg
for
high
tension
ooo
1 Welcome to Warri
2 Next Track (feat. Oga Network)
3 Home Breaker (feat. Magnito & Sipi)
4 The Erigma 2 (feat. M.I. & Sami)
5 Street Motivation (feat. Dr Barz)
6 Bang Bang (feat. Shuunbebe & Funkcleff)
7 Goodbye from Warri (1999)
8 Area to the World (feat. Victor AD)
9 My Love Song (feat. Sipi)
10 Victims (feat. Funkcleff)
11 Hookups Only (feat. Sami)
12 Body Bags (feat. Ice Prince)
13 Ayeme (feat. yung zee Onos)
14 Oyo (feat. Graham D)
15 Head Pan (feat. Prinx Emmanuel)
16 Two Criminals (feat. Zlatan)
17 Cold Weather
18 Area People
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.