Текст песни Street Motivation (feat. Dr Barz) - Erigga
As
I
dey
find
money
No
dey
swear
for
me
Unless
you
get
money
Person
no
dey
shout
for
me
Everyday
I
say
na
red
eye
Like
a
traffic
something
Na
green
light
we
dey
find,
for
the
traffic
something
Person
when
shit
for
Church,
use
Bible
clean
yansh
Say
e
wan
pray
for
me,
Armed
Robber
motor
You
when
dey
use
people
head
carry
big-big
yansh
Say
make
I
sow
seed
give
you,
you
cut
am
for
mouth
oh
Been
on
the
street
too
long,
I
know
when
girl
dey
cheat
She
run
leave
her
boyfriend
because
he
no
dey
pick
No
go
let,
"I
too
like
am"
make
you
drink
sniper
Come
go
die,
I
dey
call
you,
now
you
no
dey
pick
The
best
advice
na
the
one
when
you
give
yourself
Nobody
go
believe
you
if
you
no
believe
yourself
All
wetin
they
take
stone
me,
I
use
am
build
career
Come
build
barrier,
incase
they
wan
come
remove
me
As
for
all
those
doors
wey
una
shut
on
my
face
I
dey
come
buy
the
building,
e
no
pass
10.8
Small
challenge,
I
don
write
am
give
my
pa
E
no
reach
am
too,
you
suppose
know
my
papa,
Na
God
Everyday
I
say
na
red
eye
Like
a
traffic
something
Na
green
light
we
dey
find,
for
the
traffic
something
Everyday
I
say
na
red
eye
Like
a
traffic
something
Na
green
light
we
dey
find,
for
the
traffic
something
Put
me
for
ground,
abeg
I
no
wear
pants
oh
Na
me
dey
make
money
but
na
you
dey
count
oh
Agbero
don
rank
me
up,
"Erigga
buy
beer"
Na
only
you
dey
give
us
joy,
we
ready
kpai
here
Do
you
believe
in
God,
or
you
just
dey
form?
The
church
when
you
dey
come
na
make
you
for
no
loose
guard
No
be
to
dey
nice
to
me,
what
about
the
waiter
when
you
dey
shout
for
Meaning
you
fit
still
shout
for
me
If
I
no
be
Erigga
or
see
money
like
you
Drive
Benz,
get
level,
everywhere
stew
Life
na
game
of
whot,
halla
last
card
first
na
Pick
two,
pick
three,
no
love
for
the
denkwe
For
this
industry,
na
fake
love
all
of
them
dey
show
This
album
watch,
no
artist
here
go
post
oh
I
understand
una
fear,
say
I
wan
take
over?
Well,
fuck
it,
it's
time
Erigga
take
over
abeg
As
I
dey
find
money
No
dey
swear
for
me
Unless
you
get
money
Person
no
dey
shout
for
me
Everyday
I
say
na
red
eye
Like
a
traffic
something
Na
green
light
we
dey
find,
for
the
traffic
something
Everyday
I
say
na
red
eye
Like
a
traffic
something
Na
green
light
we
dey
find,
for
the
traffic
something
1 Welcome to Warri
2 Next Track (feat. Oga Network)
3 Home Breaker (feat. Magnito & Sipi)
4 The Erigma 2 (feat. M.I. & Sami)
5 Street Motivation (feat. Dr Barz)
6 Bang Bang (feat. Shuunbebe & Funkcleff)
7 Goodbye from Warri (1999)
8 Area to the World (feat. Victor AD)
9 My Love Song (feat. Sipi)
10 Victims (feat. Funkcleff)
11 Hookups Only (feat. Sami)
12 Body Bags (feat. Ice Prince)
13 Ayeme (feat. yung zee Onos)
14 Oyo (feat. Graham D)
15 Head Pan (feat. Prinx Emmanuel)
16 Two Criminals (feat. Zlatan)
17 Cold Weather
18 Area People
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.