Текст песни Oyo (feat. Graham D) - Erigga feat. Graham D
Pull
up
with
the
squad,
give
them
knuckle
make
them
chop
"Erigga
don
make
am
now"
Na
wetin
them
dey
talk
How
much
for
the
drink?
They
no
wan
know,
they
don
dey
pop
Area
too
dey
overdo
na
why
police
too
dey
burst
Dawg,
who
they
shoot
that
one
na
him
luck
Wetin
police
hate
pass
na
two
and
dreadlocks
Ip
yolo,
Ip
yolo
We
no
get
money
for
babe,
Teddy
p
yolo
Hunger
dey
slap
man
for
face
for
where
him
wife
dey
Him
last
hope
na
merrybet,
na
there
him
life
dey
Nepa
dey
fuck
up
steady,
dey
use
the
light
play
We
no
dey
see
the
light,
no
be
say
we
no
like
pay
My
mama
when
retire,
government
never
pay
her
shishi
You
need
to
see
the
responsibility
when
them
pack
give
me
My
text
message,
na
family
account
full
am
Na
man
dey
rule
man,
so
tell
me
wetin
man
do
man
Iju
nwa
siri
ke
Echekwe
nne
madu,
ncho
nwegi
So
you
better
shine
your
eye
Because
this
life
e
be
like
market,
ngb'on
nnewi
Oyo,
this
life
is
personal
Everybody
them
dey
run
their
race
oh
Oyo,
you
are
on
your
own
If
you
no
get
anything
wey
be
your
own
I'm
here
sipping
this
Henny
With
my
thought
molding
out
Looking
at
my
own
thoughts
It's
like,
my
thoughts
are
feeling
proud
Like
what
the
fuck
are
you
thinking?
Don't
you
know
you
are
special?
Don't
you
know
you
are
blessed?
Even
in
this
recession
See,
other
people
took
a
break
They
let
recession
recess
'em
Ko
kan
aiye,
why
you
stressin'
To
ba
fi
ko
kan
aiye,
bring
the
wesson
I
make
money
and
spend
little
with
the
people
in
the
hood
Let's
say
I
like
supporting
small
business
in
the
hood
Cherry
get
pikin
wey
dey
uni
and
she
dey
sell
beer
She
get
another
little
one
with
pretty
girl
flair
I
mean,
she
also
has
to
think
about
some
health
care
Awa
kon
wo
some
guys,
how
they
know
of
welfare
But
I
gats
move
because
the
streets
is
not
a
good
place
If
we
had
a
choice,
we'd
all
agree
it's
not
a
good
place
There's
nothing
cool
about
mosquitoe
bites
or
zero
light
(There's
nothing
cool
about
mosquitoe
bite
or
zero
light)
Iju
nwa
siri
ke
Echekwe
nne
madu,
ncho
nwegi
So
you
better
shine
your
eye
Because
this
life
e
be
like
market,
ngb'on
nnewi
Oyo,
this
life
is
personal
Everybody
them
dey
run
their
race
oh
Oyo,
you
are
on
your
own
If
you
no
get
anything
wey
be
your
own,
oyo
Yeah,
na
the
beginning
e
hard
oh
Another
pikin
dey
the
yard
oh
When
go
sell
recharge
card
oh
Situation
very
bad
oh
No
father
figure,
na
the
way
when
I
take
grow
up
Give
up
no
join,
how
you
think
say
I
take
blow
up?
E
be
like
Val
Regina
show
when
I
sit
down
with
Ned
Instead
of
money,
I
collect
him
number
instead
I'd
rather
stay
connected,
'cause
money
dey
distracting
You
fit
dey
feel
say
you
make
but
here's
where
you
lacking
Police
don
burst
you,
which
person
number
na
him
you
wan
call?
Hope
no
be
me,
'cause
I
no
go
even
see
your
call
If
no
be
money
you
dey
talk,
abeg
beware
from
me
I
busy
die,
na
why
you
no
dey
hear
from
me
But
if
na
money
you
dey
talk,
you
go
hear
from
me
In
short,
no
make
any
move
until
you
hear
from
me
1 Welcome to Warri
2 Next Track (feat. Oga Network)
3 Home Breaker (feat. Magnito & Sipi)
4 The Erigma 2 (feat. M.I. & Sami)
5 Street Motivation (feat. Dr Barz)
6 Bang Bang (feat. Shuunbebe & Funkcleff)
7 Goodbye from Warri (1999)
8 Area to the World (feat. Victor AD)
9 My Love Song (feat. Sipi)
10 Victims (feat. Funkcleff)
11 Hookups Only (feat. Sami)
12 Body Bags (feat. Ice Prince)
13 Ayeme (feat. yung zee Onos)
14 Oyo (feat. Graham D)
15 Head Pan (feat. Prinx Emmanuel)
16 Two Criminals (feat. Zlatan)
17 Cold Weather
18 Area People
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.