Erigga - Next Track (feat. Oga Network) текст песни

Текст песни Next Track (feat. Oga Network) - Erigga



Area
It's Paperboi
Eri baba, voltage when dey cry
Comot your leg from high tension
Tolo-tolo too go do yanga oh
But the yanga na follow come
Hawk destiny na to carry fowl (Nothing go fit to change am oh)
They say Erigga this, Erigga that oh
They say Erigga too dey talk raw
But them no dey fit to next him track oh
Erigga international
They say Erigga this, Erigga that oh
They say Erigga too dey talk raw
But them no dey fit to next him track oh
Erigga international
Erigga carry trouble come oh (Erigga international)
Kolanut no dey miss introduction oh (Erigga international)
Fish wey no go school before him swim oh (Erigga international)
Oga Network and Erigga okwa here (Erigga international)
Skin to skin too sweet na him make nigga raw
Big wet buluku and ready for war
Egg when follow stone go dey dance zanku
Kurgbese, ose, na him sef he do
Ashawo tie him toto rest, he too raw, change am
Children dey listen, okay, eye blind, mirrow red
Na from lazy man window them take dey point where the take bury Power Mike
See him grave for there
See presenters wey love me, na he wan judge me
Pretenders, pastor wife when love blue film
The same mouth wey you use, they glorify Tunechi
Na him you take dey cast Erigga 'cause he say pussy
Wetin I wan talk when Snoop never talk before
From 09 to 2019, Erigga no fall
Even Trace still dey carry the craze man go tour
And people still dey make millions, you sleep on it hor
They say Erigga this, Erigga that oh
They say Erigga too dey talk raw
But them no dey fit to next him track oh
Erigga international
They say Erigga this, Erigga that oh
They say Erigga too dey talk raw
But them no dey fit to next him track oh
Erigga international
Erigga carry trouble come oh (Erigga international)
Kolanut no dey miss introduction oh (Erigga international)
Fish wey no go school before him swim oh (Erigga international)
Oga Network and Erigga okwa here (Erigga international)
Yeah, assuming say you all my fans get Instagram page
My followers for dey cry, you don see me for stage?
Warri stadium shut down, Asaba shut down
Area to the fucking world, everywhere shut down
But as they still no want let me rest, dey judge me round town
No be contract tie you down, na you tie contract down
Who sign you?
I suppose dey carry you go children party, make you dey make them dey laugh
Bros, you be clown
Do you know who I am? My guy sit down jare
Before you know, traffic don long reach Akande
Na small shit dey stain nickah, so watch your ass
Before instablog carry your song, we dey brush your ass
Wetin I wan talk when Snoop never talk before
From 09 to 2019, Erigga no fall
Even Trace dey carry the craze man go tour
And people still dey make millions, you sleep on it hor
They say Erigga this, Erigga that oh
They say Erigga too dey talk raw
But them no dey fit to next him track oh
Erigga international
They say Erigga this, Erigga that oh
They say Erigga too dey talk raw
But them no dey fit to next him track oh
Erigga international
Erigga carry trouble come oh (Erigga international)
Kolanut no dey miss introduction oh (Erigga international)
Fish wey no go school before him swim oh (Erigga international)
Oga Network and Erigga okwa here (Erigga international)



Авторы: Erhiga Agariubie


Erigga - The Erigma II
Альбом The Erigma II
дата релиза
04-10-2019



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.