Текст песни Victims (feat. Funkcleff) - Erigga
Paperboi
Abeg
But
you
know
some
kind
times,
when
you
go
just
dey
Dey
reason
some
of
your
guys
them
When
be
say
you
don
lost
from
the
struggle,
you
know
Some
of
your
guys
when
dey
locked
up
When
dey
do
maximum
for
reminder
They
just
dey
make
you
dey
wan
feel
some
type
of
way
Yeah,
feel
at
home
no
mean
say
you
go
enter
kitchen
Go
open
pot,
serve
food,
my
brother
listen
I
no
dey
too
smile,
you
suppose
know
the
reason
Half
my
squad
don
kpoof,
remaining
dey
prison
When
we
small,
we
no
believe
say
e
go
hard
like
this
Person
go
broke
sotey
e
no
go
fit
high
like
this
You
never
chop,
slippers
don
chop,
head
fry
like
this
Do
what
I
gats
do
because
I
no
fit
die
like
this
But
area
get
the
way
e
be,
unto
police
matter
So
na
sense
na
him
we
take
dey
carry
things
waka
Brand
new
iPhone
x
with
second
hand
charger
Your
babe
wan
buy,
no
fear,
I
no
go
too
charge
her
The
last
time
when
zone
five
burst
enter
jungle
Two
seconds,
them
don
wear
us
government
bangle
According
to
them,
all
of
us
when
sit
down
na
thief
Drop
bar,
give
their
oga,
na
once
na
him
them
shift
'Cause
at
all,
at
all,
e
no
be
an
option
As
we
dey
work
so,
make
the
money
for
pile
up
Bobo
ball
oh
Ojote
remind
us,
say
no
be
only
we
dey
find
money
oh
As
e
dey
be
so,
e
no
be
a
secret
Say
everybody
na
victim
For
the
street,
everybody
na
suspect
Omo,
the
matter
is
complex,
very
too
complex
Blood
stain
my
polo
the
day
them
shoot
Kowo
for
mumu
matter
We
dey
where
we
dey
chop
owo
They
say
he
die
person
money
unto
transfer
The
matter
pain
me
die,
because
na
mumu
bar
For
hundred
dollar
gift
card,
area
fit
shoot
you
Run
go
hide,
two
seconds
them
don
root
you
If
you
no
get
money
to
pay
or
get
collateral
My
advice,
stay
away
from
transfer
matter
I
know
boys
for
area
when
they
no
get
joy
They
no
wan
know
who
dey
right,
their
own
na
destroy
They
don
clock
45,
but
dey
their
mama
house
Na
everyday
their
family
dey
go
settle
SARS
Girl
cheat
dey
dey
ask,
what's
the
update
Make
I
update
you,
make
your
boyfriend
fly
my
gate?
My
area
normally
rough,
forget
baby
I
dey
with
my
pampers
incase
they
wan
come
pay
me
'Cause
at
all,
at
all,
e
no
be
an
option
As
we
dey
work
so,
make
the
money
for
pile
up
Bobo
ball
oh
Ojote
remind
us,
say
no
be
only
we
dey
find
money
oh
As
e
dey
be
so,
e
no
be
a
secret
Say
everybody
na
victim
For
the
street,
everybody
na
suspect
Omo,
the
matter
is
complex,
very
too
complex
1 Welcome to Warri
2 Next Track (feat. Oga Network)
3 Home Breaker (feat. Magnito & Sipi)
4 The Erigma 2 (feat. M.I. & Sami)
5 Street Motivation (feat. Dr Barz)
6 Bang Bang (feat. Shuunbebe & Funkcleff)
7 Goodbye from Warri (1999)
8 Area to the World (feat. Victor AD)
9 My Love Song (feat. Sipi)
10 Victims (feat. Funkcleff)
11 Hookups Only (feat. Sami)
12 Body Bags (feat. Ice Prince)
13 Ayeme (feat. yung zee Onos)
14 Oyo (feat. Graham D)
15 Head Pan (feat. Prinx Emmanuel)
16 Two Criminals (feat. Zlatan)
17 Cold Weather
18 Area People
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.