Текст песни Area to the World (feat. Victor AD) - Erigga
Abeg!
Omo
e
get
weytin
i
just
dey
observe
ehn
for
this
industry
*It's
Victor
AD
nahnah
ye
e*
*It's
paperboi*
Motivate
yourself
men
Area!
The
Erigma
E
pain
me
say
na
wen
I
go
na
hin
everywhere
burst
People
wan
know
if
na
true
dey
check
Insta
blog
Rappers
dey
throw
backie
happy
wan
kill
dem
die
As
Erigga
no
dey
again
people
go
feel
dem
die
Even
rappers
wey
no
dey
post
my
song
before
Fake
love
don
put
me
for
their
profile
picture
They
screenshot
their
dm
wen
I
dey
write
dem
Say
make
we
run
feature
see
me
see
problem
Followers
don
increase
go
1.5
m
OAP
since
morning
dey
jam
me
for
Fm
My
videos
wey
soundcity
no
gree
accept
Dey
on
every
rotation
even
my
concert
Na
so
e
for
be
but
oluwa
forbid
My
song
go
speak
for
me
anyhow
e
be
Who
go
better
go
better
na
time
e
go
take
Day
break
everywhere
burst
for
goodness
sake
I
say
tell
dem
the
full
story
but
dem
no
dey
believe
o
eh
No
matter
how
you
watch
film
d
story
inside
no
fit
change
o
I
be
dey
give
dem
the
full
load
down
but
but
dem
no
believe
o
eh
Who
God
don
bless
world
people
no
fit
change
o
Area
o,
area
o,
area
o
ehh
(Warri
to
d
world)
To
the
world
o,
to
the
world
o,
to
the
world
o
eh
Area
o
area
o
area
oo
eeeh
(Paper
boy
Abeg!)
To
the
world
o
to
d
world
to
d
world
o
eeh
I
remember
wen
I
no
get
bar
That
year
na
wen
I
dey
de
edjeba
Madam
no
meat
just
put
soup
with
5 eba
No
be
enjoyment
I
come
na
for
survival
No
where
to
go
wetin
man
go
do
Na
around
2 we
dey
thief
fuel
from
people
motor
Dey
sell
give
who
get
I
pass
my
neighbour
Rechargeable
lamp
dey
listen
to
omadebo
As
e
dey
give
us
gist
about
celebrities
No
internet
Na
him
be
out
everything
I
remember
when
I
track
am
for
DBS
Give
am
my
jam
e
no
play
am
e
pain
my
chest
Because
I
know
d
stress
wen
I
don
go
through
No
sponsors
sef
na
money
why
u
save
for
school
Na
hin
I
take
record
am
wetin
man
go
do
Give
up
no
join
abolie
sup
wit
you
I
say
tell
dem
the
full
story
but
dem
no
go
believe
o
No
matter
how
u
watch
film
d
story
inside
no
go
fit
change
o
I
be
dey
tell
dem
the
full
load
down
but
dem
no
believe
o
Who
God
don
bless
world
people
no
fit
change
o
Area
o,
area
o,
area
o
ehh
To
the
world
o,
to
the
world
ehh,
to
the
world
Area
o
area
o
area
o
ehn
(Abeg!
Wahala)
To
the
world
o
to
the
world
oo
to
d
world
Omo
see
the
character
Na
only
time
e
go
take
stammerer
go
call
him
papa
name
Motivate
your
mother*cking
self
man
1 Welcome to Warri
2 Next Track (feat. Oga Network)
3 Home Breaker (feat. Magnito & Sipi)
4 The Erigma 2 (feat. M.I. & Sami)
5 Street Motivation (feat. Dr Barz)
6 Bang Bang (feat. Shuunbebe & Funkcleff)
7 Goodbye from Warri (1999)
8 Area to the World (feat. Victor AD)
9 My Love Song (feat. Sipi)
10 Victims (feat. Funkcleff)
11 Hookups Only (feat. Sami)
12 Body Bags (feat. Ice Prince)
13 Ayeme (feat. yung zee Onos)
14 Oyo (feat. Graham D)
15 Head Pan (feat. Prinx Emmanuel)
16 Two Criminals (feat. Zlatan)
17 Cold Weather
18 Area People
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.